nepa

4 Results / Page 1 of 1

Background
https://konfamfm.com/wp-content/uploads/2026/11/NEPA.webp

Lagos

Lagos Gornment Cut Chain For NEPA To Solve Light Palava

Based on di worwor character of NEPA pipo for inside Lagos. Lagos State Gornment don put mouth say make NEPA pipo con see dem for November 10 to 12, 2026 inside one big energy summit to solve di continuous light palava. Na senior man Commissioner for Energy and Mineral Resources, Biodun Ogunleye, porporly dis mata, say weda na electricity regulators, DisCos, and suppliers, say make dem con explain why Lagos […]

todayNovember 6, 2026 4

Lagos

Fire Scarra Property Worth Millions for Apapa Customs Office

By: Mariam Ajayi Fire don scarra di Nigeria Customs Service Western Marine Command office for Apapa, Lagos, and destroy property worth millions of naira on Monday morning. Di fire wey start around 10:23 am, say na NEPA light burn enter di  conference room, con quick spread to other parts of di building before Lagos State fire service come help quench di fire. Di new Deputy Comptroller of Customs, Timothy Jonah, […]

todaySeptember 29, 2026 13

OBODO NAIJA

Federal Gornment Say NEPA Bill Nor Go Increase

Minister of Power, Joseph Tegbe, tok on Monday for Abuja say Federal Gornment no get plan to increase electricity tariff, as gornment dey focus to improve power supply and fix problems for di electricity sector. Tegbe make dis statement for media meeting for Abuja to mark im first 100 days for office, covering June 8 to September 16, say gofment no wan put extra money on NEPA bill. He say […]

todaySeptember 22, 2026 16

Lagos

How Lagos Gorment Wan Shift Pipo From NEPA Light To Solar Power

Lagos State gornment say dem want make pipo begin shift from poor light to solar power for their houses and small businesses. Commissioner for Energy, Biodun Ogunleye,  say like dis dem dey work on  system wey go make pipo pay for solar like how dem dey pay NEPA bill every month. Ogunleye yarn dis one during one solar project launch for Radio Lagos and Eko FM for Ikeja. E explain […]

todayApril 2, 2026 34

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds