Lagos

Baba Presido,Tinubu React To Military Aircraft Askident

todayOctober 6, 2026 5

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Wi oga Presido, Bola Tinubu don declare three days national mourning and order say make mehn mehn touch dis mata of how military aircraft take go get askident for Ondo State wey nor be winch cause am.

According by di Ondo state govo, Lucky Ayedatiwa all 32  passengers kpeme for dis askident.

As a mark of respect for di 25 passengers and seven crew members wey kpai na, baba Seyi say make dem fly national flags half-mast across di whole country.

Presido Tinubu porporly dis mata for  statement wey him spokesman Bayo Onanuga release on Monday send him deep condolences to di families of those wey lose their lives.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds