PETER OBI

65 Results / Page 7 of 8

Background

National

Nyesom Wike Bad Mouth Peter Obi, Question Im Leadership Quality

By: Esther Ayoola Oga Minister of di Federal capital Territory, Nyesom Wike don blast Peter Obi say im no get beta leadership to handle anything. Di FCT minister yarn dis one on Sunday for PDP 2026 convention wey dem hold for Moshood Abiola National Stadium. E say Obi waka comot from Labour Party when gbege start, instead of solving di problem, say dat move nor be smart move at all. […]

todayMarch 30, 2026 23

National

Peter Obi Call Nasir El-Rufai Arrest Political Bad Belle

By: Esther Ayoola Di 2023 Labour Party (LP) presidential candidate, Peter Obi, don drop other bombshell say di arrest and detention of former-Kaduna State Govo Nasir El-Rufai say e no make brain and dat na political persecution. Obi tuk dis one for Sunday when e dey meet African Democratic Congress (ADC) stakeholders for Kaduna. E say, di way ICPC dey hold El-Rufai dey worrisome, and na concern to democracy and […]

todayMarch 23, 2026 17

National

Makinde, Bala, Obi, Kwankwaso Hold Secret Meeting For 2027 Election

By: Esther Ayoola Opposition Govos, Seyi Makinde and Bala Mohammed on Sunday don buy waka meet with Seriake Dickson for Bauchi as tuks on PDP leader jam rock. Afta di meeting, Makinde and Dickson waka go see former kano state govo, Rabiu Kwankwaso and Peter Obi, wia dem do small political waka One source wey dey close to Kwankwaso, wey no wan make dem call im name, tuk say di […]

todayMarch 23, 2026 20

National

Obi Official Say Im Nor Wan Shout, Say Na Nigerian Get 2027 Elections

By: Esther Ayoola Labour Party 2023 presidential candidate, Peter Obi, don decide say di 2027 general elections go be battle between Nigerians and bad leadership. Obi tuk dis one for Anambra State as he officially register as member of di African Democratic Congress (ADC) on Saturday. Di former Anambra govo, wey say im go challenge Presido, Bola Tinubu for 2027, also call on Nigerians make dem join di ongoing online […]

todayMarch 9, 2026 29

National

Obi remind Tinubu Of Im Election Promise

By: Esther Ayoola Di 2023 Labour Parti presidential candidate, Peter Obi, once again don call out to oga presido, Bola Tinubu, say why dem one drop national grid for full solar energy. Di former Anambra state govo post for X, say e dey shock am say baba Seyi wan move go solar afta raking, dat im go bring steady light for im first tenor. Obi say, im bodi dey do […]

todayFebruary 20, 2026 19

National

Peter Obi Call Nigerians To Join Hand To Rescue Naija

By: Esther Ayoola Di labour Parti presidential candidate for di 2023 elections, Peter Obi,  don put wait, dey  call on Nigerians like dis, to hellep join hand to rescue di country from many years of bad governance. Di former Anambra State govo, tuk dis tuk for Uyo during di OBIDIENT Conference as dem declare African Democratic Congress, say, na “Operation Rescue Nigeria”. Obi beg say, make everybody forget dia differences […]

todayFebruary 16, 2026 22

National

Why Peter Obi Choose Enugu Take Join ADC

By: Esther Ayoola Leader of Obidient Movement, Dr. Yunusa Tanko, address matas why  labour party 2023 president candidate,  Peter Obi pick Enugu State take join ADC, say na  to pass strong political message ahead of 2027 elections. Speaking with tori pipo, Tanko say Obidient leaders and supporters wey back Obi for 2023 don already dey Enugu for di defection event. Tanko say Obi choose Enugu instead of Awka because Enugu […]

todayDecember 31, 2025 17

National

Peter Obi Para As LASG Scatter People Market – “Call Am Overdo”

Peter Obi, wey be former Labour Party presidential candidate, don blast how Lagos people market for Aspamda market dem demolish shops, call am “punishment wey pass wetin dem do.” Obi talk say government suppose get heart for people wey dem scatter and no just dey reason law only. Obi yarn dis one for social media after e waka go see di demolish place for Lagos International Trade Fair Complex for […]

todayOctober 7, 2025 34

Lagos

Lagos Govt React On Top Wetin Peter Obi Yarn On Trade Fair Demolitions

Lagos State Government don fire back at former Labour Party presidential candidate, Peter Obi, after dia talk about how dem tear down structures for Trade Fair Complex wey dey Lagos-Badagry Expressway. Obi, as e visit di place wey demolition happen, praise di traders wey keep calm, talk say di buildings wey dem tear down na ones wey get proper approval. E call di whole thing like attack on justice, compassion, […]

todayOctober 2, 2025 53

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds