obodo oyinbo

President Trump Promise To End Ukraine War

todayJune 17, 2026 5

Background
share close

US Presido, Donald Trump don drop micro soft word after G7 summit wey  hapun for Evian-les-Bains, France say Russia suppose enter peace deal with Ukraine to end di war.

Trump tuk for im truth social,  say e don meet President Volodymyr Zelenskyy and other G7 leaders, and e go try do wetin e fit do to stop di war for Ukraine.

Trump dey insist say peace nor be wetin dem suppose use play and Russia must nor suppose make di war become normal thin.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds