Sachet alcohol ban Nigeria

4 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Alcohol Companies Nor Gree For Sahcet Alcohol Ban

Workers of alcohol companies say dem go storm di National Agency for Food and Drug Administration and Control office for Lagos today to protest Federal Government ban on sachet alcohol and PET bottles wey small pass 200ml. Di protest, wey di Distillers and Blenders Association of Nigeria  dey organise, go start by 8:30am for Oshodi as dem say dem wan show dia anger over di decision. Dis one na di […]

todayMarch 4, 2026 8

OBODO NAIJA

NAFDAC Staff For Lagos Lock Out As Union Protest Sachet Alcohol Ban

Operations for National Agency for Food and Drug Administration and Control office for Lagos State don scatter on Wednesday as union members lock NAFDAC compound gate for Isolo. Staff wey come early go work no fit enter as members of National Union of Food, Beverage and Tobacco Employees block both entrance and exit gate to protest. Dem dey protest because NAFDAC still dey enforce ban on alcohol wey dem dey […]

todayFebruary 26, 2026 4

National

Manufacturers Block NAFDAC Office, Kick Against Sachet Alcohol Ban

By: Esther Ayoola Say like dis manufacturers of spirit drink, wey dey under Food, Beverage and Tobacco Senior Staff Association dey protest, say dem nor go gree oh, for NAFDAC office, Oshodi-Apapa expressway, block di gate enter, say make NAFDAC open dia offices. Dem say NAFDAC seal dia factories because of di ban on sachet alcohol drinks and PET bottles wey small pass 200ml. Di workers carry placard wey write […]

todayFebruary 18, 2026 3

National

Sachet Alcohol: Csos Back NAFDAC, Dismiss 500,000 Job Loss Fear

Two civil society organisations di Network for Health Equity and Development (NHED) and Corporate Accountability and Public Participation Africa (CAPPA)  don throw dia weight behind di National Agency for Food and Drug Administration and Control over di decision to ban production and sale of alcoholic beverages wey dey come in sachets, PET bottles and glass bottles of 200ml and below from December 2025. For joint statement on Sunday, di groups […]

todayNovember 17, 2025 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app