Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
US blockade for Iran ports don start for Strait of Hormuz, as Donald Trump dey insist say, im still get space for Peace deal.
Im put dis one for im Truth social on Monday.
However, Iran on di other hand dey accuse US, say na piracy dem dey do for di Strait of hormuz, as plenty pipo dey protest di mata for Tehran.
Written by: Ridwan Agbomeji
IRAN middle east strait of hormuz Trump
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026