Tyson Fury

16 Results / Page 2 of 2

Background

Sports

Joshua-Fury Fight Jam Rock say no place dey to fight di fight

By: Kofoworola Olayinka   Anthony Joshua and heavyweight fight don dey face wahala as promoter Frank Warren warn say dem don match break for diĀ  November bout, say both team never agree wia dem wan fight. dem bin dey think say na Wembley Stadium dem go fight di fight before, like dis wi dey hear say na e Madison Square Garden for New York don become di new ring to […]

todayAugust 14, 2026 16

Sports

Joshua Promoter Tok Say Fury Fight Go Happen

By: Yusuf Abuh Promoter of Anthony Joshua, Eddie Hearn, don dismiss wetin Tyson Fury tok say dia long-awaited fight fit no hapun again. Fury go face Poland boxer Mariusz Wach for Thailand on Friday, while Joshua go enter ring against Albania boxer Kristian Prenga for Saudi Arabia on Saturday, and both fights na preparation before dia expected big showdown. Di two British heavyweight boxers never fight each other before, even […]

todayJuly 24, 2026 21

Sport Yarns

Anthony Joshua declare to Show ogbonge workings for July 25

By : Jolayemi Olajide Anthony Joshua don talk say im body and mind don readyĀ  for diĀ  fight against Albanian boxer Kristian Prenga for Jeddah, Saudi Arabia on July 25. Di senior man yarn for skysport,Ā  say na boxingĀ  e wan take find imselfĀ  after im lose two friends for car askident wey hapun for Nigeria late last year. Di former heavyweight champion also tuk sayĀ  imĀ  dey build himself […]

todayJune 2, 2026 12

Sport Yarns

Chisora Tuk up Moral Say Anthony Joshua Go Knock Out Fury For Four Rounds

By: Esther Ayoola British boxer, Derek Chisora, don predict say Anthony Joshua go knock out Tyson Fury within four rounds anytime, both heavyweights finally enter ring together. Chisora, wey don fight Fury three times before, tuk dis one for interview with Sun Sport. According to am, Joshua go first face Albanian boxer Kristian Prenga for Riyadh on July 25, while Fury sef go do one warm-up fight for August before […]

todayMay 18, 2026 26

Sports

Fury To Fight One More Warm-Up Fight Before Joshua Mega Clash

By: Esther Ayoola Tyson Fury manager, Spencer Brown,Ā  say, like dis,Ā  dem sti dey find warm up match for Ā Fury before im go face Anthony Joshua for di big showdown wey everybody dey wait. Fury just come back to ring earlier dis month, and e beat Arslanbek Makhmudov for Tottenham Hotspur Stadium afta 16 months break. Afta di fight, Fury con push for Joshua fight,Ā  say, im don sign im […]

todayApril 27, 2026 21

Sports

Anthony Joshua No Gree Accept Fury Ring Challenge

Former heavyweight champ Anthony Joshua don snub Tyson Fury fight offer straight after Saturday night bout for Tottenham Hotspur Stadium. Fury breeze pass Arslanbek Makhmudov for one dry, one-sided fight wey no even spark di crowd. As Joshua dey ringside dey watch, na so fury call am out make e enter ring. But Joshua no show face for ring, e ignore di call, and some fans begin boo am. Later, […]

todayApril 12, 2026 31

Sports

Fury Tell Joshua To Forget Wilder Fight

By: Esther Ayoola Tyson Fury don tell Anthony Joshua say make im forget Deontay Wilder and focus on fight wey dem fit do next if he win Arslanbek Makhmudov on Saturday. Fury go come back from im 16 months break to fight Makhmudov for Tottenham Hotspur Stadium. Di British boxer dey push Joshua make e no go pick any interim fight, but instead make e face am direct. Meanwhile, Deontay […]

todayApril 10, 2026 26

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds