OBODO NAIJA

TUC Boss Back DSS Say Make Dem Kramp Terrorists, Bandits

todayAugust 13, 2026 4

Background
share close

By: Yusuf Abuh

TUC chairman, Comrade Festus Osifo, don praise DSS for arresting and prosecuting terrorists and bandits wey dey terrorise communities across Nigeria.

Osifo tok dis one for Abuja, saying when security agencies arrest and prosecute di criminals, e dey send clear message to other bad guys say dem no fit escape justice.

Di TUC boss also support DSS position say terrorists and bandits wey activities don lead to loss of human lives should face death penalty, saying di punishment fit serve as warning to other criminals.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds