By: Kofoworola Olayinka
US don put all immigrant visa applications on hold worldwide as Donald Trump administration dey tighten immigration rule.
US State Department say dem dey train consular pipu to properly check applicant, especially pipu wey dem believe fit depend on US gornment assistance.