obodo oyinbo

US- Israel Continue attack in Iran, kpaiing Many Pipo

todayApril 3, 2026 1

Background
share close

Say US and Israel don increase attack for Iran, dem target old medical research centre for Tehran, one bridge near di capital, plus steel plants.

Dis one sef dey come after U.S Presido, Donald Trump promise Iran say im go take Iran  back “Stone Ages.”

For Iran military, say di war go continue until dia enemies shame and surrender.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app