OBODO NAIJA

Uzodimma Hammer Okorocha, Win APC Imo West Senatorial Ticket

todayMay 19, 2026 1

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Imo State Governor, Hope Uzodimma don win APC senatorial ticket for Imo West ahead of 2027 general election.

Di primary election wey hold for Orlu Local Government Secretariat, show say Uzodimma defeat former governor Rochas Okorocha by big margin.

Rear Admiral Williams Kayoda wey head di election committee announce say Uzodimma get 230,464 votes.

Okorocha come score 1,098 votes as Uzodimma carry di ticket go next level.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds