Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Nigeria First Lady, Senator Oluremi Tinubu, don launch National Community Food Bank Programme to fight hunger and malnutrition, and dat e go reach 500,000 households for first year.
She explain for di meeting wey sup for Abuja say di programme, don already get over N65 billion support from gornment, and senior mehns from di country
According to senator Oluremi, dem go run am through beta collabo with donors, development partners and gornment agencies as sustainable way to reduce food insecurity for di country.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026