Sports

Fury Tell Joshua To Forget Wilder Fight

todayApril 10, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Tyson Fury don tell Anthony Joshua say make im forget Deontay Wilder and focus on fight wey dem fit do next if he win Arslanbek Makhmudov on Saturday.

Fury go come back from im 16 months break to fight Makhmudov for Tottenham Hotspur Stadium.

Di British boxer dey push Joshua make e no go pick any interim fight, but instead make e face am direct.

Meanwhile, Deontay Wilder don already show face afta Joshua last win, dey call am for big fight challenge.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app