Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Presido Bola Tinubu on Wednesday meet Senate ogas for closed-door meeting inside Presidential Villa, Abuja.
According to reports, dem take serious decisions on key national issues during di high-level meeting, as dem discuss urgent matters wey concern di country.
Senate Presido Godswill Akpabio na im lead di Senate team wey include Deputy Senate Presido, Barau Jibrin, Senate Leader Opeyemi Bamidele, and Minority Leader Abba Moro.
Written by: Rilwan Agbomeji
BOLA AHMED TINUBU Godswill Akpabio national matters
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026