Sport Yarns

Evra Pick Osimhen As The Dream Striker For Manchester United

todayMay 26, 2026 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Former Manchester United star Patrice Evra don drop micro soft word, say Naija striker, Victor Osimhen, na di dream player wey United need to buy for next season.

Osimhen, wey dey play for Galatasaray right now, once a again don dey get call from Premier League sides.

Even though plenty gist don carry am go different English clubs from Merseyside reach West London, no single deal yet.

Instead, di 27-year-old ballast dey fire goals for Turkey, as e  hellep Galatasaray win di league back-to-back while big teams sti dey rush am.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds