US Presido, Donald Trump don drop micro soft word after G7 summit wey hapun for Evian-les-Bains, France say Russia suppose enter peace deal with Ukraine to end di war.
Trump tuk for im truth social, say e don meet President Volodymyr Zelenskyy and other G7 leaders, and e go try do wetin e fit do to stop di war for Ukraine.
Trump dey insist say peace nor be wetin dem suppose use play and Russia must nor suppose make di war become normal thin.