obodo oyinbo

Trump Sign Iran Peace deal for France with Macron Hailings

todayJune 18, 2026 6

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

US President Donald Trump don blast people wey criticize the peace agreement wey e sign with Iran,  say wetin dem dey tuk nor make brain, dat like dis dem dey prepare to sign di deal  for Switzerland.

Trump and Iran President Masoud Pezeshkian separately sign di agreement wey go end di Middle East war and reopen di Strait of Hormuz.

Trump put im signature for di document during dinner with French President Emmanuel Macron for Versailles Palace near Paris on Wednesday.

Macron hail the moment with loud “bravo” as leaders celebrate the deal wey don make oil prices fall for global market.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds