OBODO NAIJA

State Police Matter, Retired Security Oga Gets Different Views

todayJune 24, 2026 3

Background
share close

By: Emmanuel Ariyo-David

Some retired military and police ogas don tuk  dia own tuk about how much power gofnor suppose get if state police start, with fear say some go fit abuse di system.

Like dis Gofnors dey push make dem get more constitutional power to get state police

Last week for Abuja, top lawyers, Attorneys-General and security chiefs meet under Nigeria Gofnors Forum Secretariat to discuss how di new arrangement go work.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds