obodo oyinbo

Iran Warn US & Israel As 20 Million Pipo Gather For Khamenei Burial

todayJuly 3, 2026 15

Background
share close

Iran top negotiator don sama warning say, if US and Israel refuse to end di war as dem promise, Iran go change am for dem.

Dis warning dey come as over 20 million pipo gada  for Tehran for di burial of former Supreme Leader Ali Khamenei, wey kpai follow im family members since di war start.

Iran army commander self done swear say dem must revenge di blood of Ayatollah Khamenei against all di enemies wey kpai am.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds