By : Jolayemi Olajide
Di National Assembly dontigthen every every as e take concern security for obodo Nigeria, say make all di 36 State Houses of Assembly to quick-quick approve di bill for state police.
Dis move follow di efforts wey oga Presido Bola Ahmed Tinubu make to spread policing power to hellep fight jaguda boys
Di lawmaker press yans, say true, true, Nigeria need state policing.
Senate come commend di Nigeria Governors’ Forum and di Conference of Speakers for dia work so far, as dem beg make states give di bill urgent attention to ensure e enter law.