OBODO NAIJA

Remi Tinubu, Wike Vow To Finish work for Abuja

todayJuly 15, 2026 2

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Nigeria First Lady, Remi Tinubu, and FCT Minister, Nyesom Wike, don promise say dem go press more development for  abuja resident throat.

Dem yarn dis one during project commissioning for satellite town, abuja, say government go build beta roads, and  improve public facilities.

According to dem, di plan na to make life easier for residents and open more opportunities for businesses to grow.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds