Lagos

Police Gbab Three Suspected Cult Boys For Imota

todayJuly 23, 2026 6

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Lagos State Police Command don arrest three  suspect say dem be  members of Aiye cult group during intelligence operation for Imota.

Inside statement by police tuk, tuk Adebisi Abinbola, Police tok say dem catch Jelili Adeyemo, di one wey dey hold guns, Bisoye Adewale and John Okeafo, and recover one Beretta pistol, one local pistol, seven Dane guns, live cartridges, stun gun, handcuffs, cutlasses and oda dangerous weapons.

Police don carry di three suspects go court for dem to explain demselves.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds