Lagos

LAWMA Lock Shops For Ojuelegba Over Illegal Refuse Dumping

todayJuly 31, 2026 3

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Lagos Waste Management Authority (LAWMA) don cut chain oh, like dis now hand don touch some shops and business places for Tejuosho-Ojuelegba area because say traders dey dump dirty anyhow.

Dis one hapun on Thursday after several warnings and repeated failure by di affected traders to obey sanitation rules.

LAWMA oga, Dr. Muyiwa Gbadegesin, say di action na to restore clean environment, protect public health and make everybody follow waste management regulations.

E add say di sealed shops no go open until di traders get sense clean dia shop environment.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds