Sports

UEFA Fire Warning Shot At Infantino Over FIFA World Cup Sale Plan

todayAugust 3, 2026 5

Background
share close

By: Esther Daniel

UEFA don threaten FIFA Presido Gianni Infantino with legal action and warn am say make nobody destroy any document about di controversial plan to sell shares in FIFA competitions.

Di  matter burst after reports show say FIFA wan sell part ownership of tournaments like men and women World Cup plus Club World Cup under one plan wey dem call FIFA Forward Enterprise.

UEFA, together wit CONCACAF and AFC, reject di idea and warn say dem no go support any move wey fit affect how football competitions dey run.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds