Politics

Datti Baba-Ahmed Say E Leave Obi Over Lack Of Plans

todaySeptember 14, 2026 4

Background
share close

By: Ayobami Dada

Former Labour Party presidential running mate, Datti Baba-Ahmed, say e leave Peter Obi because Obi no get clear plan for Nigeria.

Datti say e no go support Obi or Atiku Abubakar for presidency under NDC or ADC.

E also say e no wan disadvantage Presido Bola Tinubu by supporting dem unnecessarily.

Datti na Obi running mate under Labour Party for 2023 presidential election.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds