OBODO NAIJA

Obi Tuk Again Say E Go Bring Back Fuel Subsidy If E Win

todayOctober 7, 2026 6

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Senior man presidential of di Nigerian Democratic Congress, Peter Obi again don fire mouth  say e go bring back fuel subsidy if e win di 2027 presidential election.

Obi porporly dis mata dis one on Tuesday during interview with BBC.

According by weitn di b4 anambra state govo tok say di main problem with fuel subsidy na  di corruption inside and dat once hin enter office im and dat corrupt pipo go wear one shokoto

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds