OBODO NAIJA

First Ebola Patient Travel Go Switzerland

todayOctober 26, 2026 5

Background
share close

Senior man Coordinating Minister of Health and Social Welfare, Muhammad Ali Pate, don konfamate say dem don fly di first pesin wey bring Ebola virus enter Nigeria go Switzerland on Monday morning.

Minister Pate fry dis mata for hin X handle say di patient dey recover well.

Dem arrange di woman evacuation alongside her husband, wey never show any sign or symptom of di Ebola virus, after dem follow strict medical rules.

Pate dey jinger say gornment don put heavy safety protocols for ground, say mehn mout everywia, no need to fear

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds