News-edi 1

1753 Results / Page 125 of 195

Background

International

TP Mazembe Fan Kpai For Machete Fight With Lupopo Fans

Big wahala don shelle for Congo as TP Mazembe confirm say one of dia fans don die after machete knack am during Sunday Linafoot derby against FC Saint-Eloi Lupopo. Di five-time African champions talk for statement wey dem drop on Monday say di fan die for Lubumbashi Kenya area after di violent clash. “TP Mazembe dey mourn di death of one of dia supporters wey die on Sunday, November 2nd, […]

todayNovember 5, 2025 29

National

New Edo Law: Force Enter Govt Property, You Go Jail — Okpebholo

Edo State Governor, Monday Okpebholo, don sign new law wey go carry 10 years jail for anybody we force or violently enter government property for di state. Di governor still sign another section wey talk say anybody we sell or transfer government land without di governor consent go face five years imprisonment. Dis one follow statement from di governor Chief Press Secretary, Fred Itua, wey drop on Tuesday for Benin. […]

todayNovember 5, 2025 24

National

DSS Sack 115 Officers, Warn People Wey Dey Pose As Agents

DSS Sack 115 personnel, warn Nigerians against fake agents. Di Department of State Services (DSS) don sack 115 of dia personnel as part of ongoing internal reforms wey aim to strengthen professionalism and integrity inside di Service. Di secret police drop di update on Tuesday for dia official X handle, saying di dismissal happen over a period of time and e dey part of bigger effort to clean up di […]

todayNovember 5, 2025 19

National

Tinubu Welcome Catholic Archbishop Kaigama For Aso Rock

Tinubu meet catholic Archbishop Kaigama for Aso Rock as Trump talk say christians dey face persecution for Nigeria. President Bola Tinubu on Tuesday don hold meeting with di Catholic Archbishop of Abuja, Ignatius Kaigama, for inside Presidential Villa, Abuja. Di purpose of Kaigama visit never clear as people wey dey close to di presidency never talk anything about di meeting. Di meeting come shortly after one strong claim by United […]

todayNovember 5, 2025 17

Lagos

Lagos, NCF Don Call For Join Body Fight Against Plastic And Dirty Environment

Lagos State Government and di Nigerian Conservation Foundation (NCF) don call on Lagos people and companies make dem join hand fight plastic wahala and dirty environment wey don dey choke di state. Governor Babajide Sanwo-Olu yarn dis one for di 19th Walk for Nature event wey happen for Yabatech, where im talk say di theme “Lagos, Let’s Beat Plastic Pollution” no just sweet for ear, e serious well-well. Di governor […]

todayNovember 5, 2025 27

International

“Donald Trump Fit Change Di World” – Cristiano Ronaldo

Cristiano Ronaldo don hail United States President Donald Trump, call am “one of di guys wey fit help change di world.” Di 40-year-old Portuguese superstar yarn di talk for one interview with British journalist Piers Morgan, where e open up about life, football and world politics, something wey e rarely dey talk about. Ronaldo comment don scatter reactions for social media as plenty people dey argue because of Trump controversial […]

todayNovember 5, 2025 17

Sports

Liverpool Show Class Beat Real Madrid For Anfield

Liverpool don show say dem don return to top form as dem outclass Real Madrid 1-0 for Anfield with one commanding Champions League performance under Arne Slot. Di Reds rediscover di fire, belief and pressing wey define dia title-winning season, and Real Madrid no fit match dem energy or organisation. Alexis Mac Allister, wey score for last season 2-0 win against Madrid, come be di hero again as e nod […]

todayNovember 5, 2025 9

Sports

Ten-Man Bayern Still Beat PSG 2-1 for Paris

Bayern Munich don show say dem no dey joke dis season as dem beat PSG 2-1 for Paris, even after dem play with ten men. Di German champions don now win all 16 matches wey dem don play dis season, as Luis Diaz score two goals before dem send am commot for violent tackle on Achraf Hakimi just before half-time. PSG try come back as Joao Neves score one fine […]

todayNovember 5, 2025 14

Sports

Arsenal Wipe Slavia Prague Clean

Arsenal don continue dem hot form for Champions League as dem hammer Slavia Prague 3-0 for Czech Republic on Tuesday night. Mikel Merino score two second-half goals wey help di Gunners secure dia fourth straight win for di competition and make am 10 wins back-to-back for all tournaments. Bukayo Saka first open di scoring for 32nd minute with penalty after Slavia captain Lukas Provod handle ball for box. Merino come […]

todayNovember 5, 2025 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app