News-edi 1

2593 Results / Page 85 of 289

Background

Sports

Super Falcons Set For UK Training Tour

African champions, Super Falcons, don set to travel go United Kingdom later dis month for training camp as part of preparation for di 2026 Women’s Africa Cup of Nations. Di training tour go happen from May 23 to 28, as Head coach Justine Madugu go use di chance check new players and test fresh legs ahead of di tournament. According to reports, di team go play one friendly match during […]

todayMay 9, 2026 30

OBODO NAIJA

Police Gbab 2 Jaduga Boys For Kwara, Recover AK-47 Gun

Police operatives for Kwara State don arrest two men wey dem suspect say na members of one kidnapping gang, and recover guns plus bullets for one operation for Ilorin. Di Commissioner of Police for di state, Adekimi Ojo, drop dis one for statement wey police tuk tuk person, Adetoun Ejire-Adeyemi, release on Saturday. According to di statement, na officers from di Intelligence Response Team wey dey under di state command […]

todayMay 9, 2026 27

obodo oyinbo

Mexico Wan Close School Sake of World Cup and Hot Weather

Mexico government don yarn say dem go close schools 40 days before normal time because World Cup dey come and hot weather don too much for many parts of di country. Education oga Mario Delgado na im yarn dis one on Friday for one event wey happen for Sonora, Northern Mexico, say dem go close school on June 5 make pikin and teachers no suffer for di serious heat, and […]

todayMay 9, 2026 23

Sports

Valverde Land Hospital After E Clash With Tchouaméni

Serious gbege don burst for Real Madrid camp as midfielder, Federico Valverde land hospital after hot clash with teammate AurĂ©lien TchouamĂ©ni after training. Reports talk say Valverde go hospital near di club training ground after e suffer face cut wey doctors hellep am stitch. Di wahala start from Wednesday training after both players exchange hot words, but di matter no cool as e still continue on Thursday. Reports still talk […]

todayMay 7, 2026 34

obodo oyinbo

More Hantavirus Cases Fit Show – WHO

World Health Organization don talk on Thursday say more hantavirus cases fit still show up, but if people follow safety rules, di outbreak go likely stay limited. Di warning come after di virus kpai three passengers from cruise ship MV Hondius, as another sick passenger land for Europe earlier that day for treatment. Di ship dey head go one Spanish island as health officials dey rush trace di outbreak of […]

todayMay 7, 2026 29

OBODO NAIJA

Make Una Set Up Crisis Response For SA – Presido Tinubu

Bola Ahmed Tinubu don give urgent order say all Nigerian missions for South Africa must set up emergency crisis unit sharp-sharp to protect Nigerians wey dey face threat. Dis one dey for inside statement wey di Foreign Affairs Minister drop on Thursday. According to Foreign Affairs Minister, Bianca Odumegwu-Ojukwu, she say wetin dey happen for South Africa pass ordinary xenophobia, say e don turn full “Afriphobia.” She still tuk say […]

todayMay 7, 2026 22

Sports

Vincent Kompany Explain Why PSG Beat Bayern Munich

Bayern Munich coachie, Vincent Kompany don explain why Paris Saint-Germain comot Bayern Munich for UEFA Champions League for Allianz Arena on Wednesday. For im post match interview, Kompany tuk say PSG no dull at all , and dem defend well well. Bayern comot for di competition after dem lose 6-5 on aggregate as dem play 1-1 draw with PSG for di second leg of di semi finals match.

todayMay 7, 2026 22

National

Court Winifred Oyo-Ita Trash N570m Money Laundering Case After 6 Years

Federal High Court for Abuja on Tuesday don discharge and clear former Head of Service of di Federation Winifred Oyo-Ita from di N570 million money laundering case wey EFCC file against her and eight other defendants. Trial judge James Omotosho make dis judgment  afta about six years of  court waka. Say EFCC nor get any evidence wey prove say dem do anything wrong, so he accept dia no-case submission. Di […]

todayMay 5, 2026 28

Entertainment

American Celebrities Gather New York To Celebrate Met Gala

Omo nor be small jolitainment for New York City, say big names for dia fashion, music and film celebrate shege comot for dis year Met Gala. Met gala na yearly fashion show wey dem show case different design Say dis year own dem title am, Costume Art, putting spotlight on fashion as art, as celebrities team up with top designers show bold, eye-catching outfits for red carpet. Explaining di event, […]

todayMay 5, 2026 35

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds