Blog horizontal

Background

obodo oyinbo

UAE Clear Air Say No Secret Visit From Netanyahu

By : Jolayemi Olajide United Arab Emirates don deny report say Israel Prime Minister Benjamin Netanyahu do “secret visit” enter di country during war wey involve US and Israel against Iran. For statement wey dem wrap like moimoi naim di UAE state news agency WAM dey clear dis mata say dia relationship wit Israel dey open. UAE gornment still maintain say all their engagement wit Israel dey public and transparent.

todayMay 14, 2026 10

OBODO NAIJA

Fubara Dismiss Defection Talks, Reaffirm APC Loyalty

By : Jolayemi Olajide River State Govo, Siminalayi Fubara don deny rumours wey dey spread say e wan join Nigeria Democratic Congress, insisting  say na still member of All Progressives Congress. U sabi say, speculation rise after Fubara no show for APC screening exercise for incumbent governors last Saturday. Di  Rivers govo explain imself on Wednesday during public meeting for Port Harcourt, dat all those tori nor be true and […]

todayMay 14, 2026 7 1

Lagos

NIWA Tighten Safety Campaign for Lagos Waterways to Stop Boat Askident 

By : Jolayemi Olajide National Inland Waterways Authority don intensify dia safety awareness campaign for Lagos waterways to reduce boat accidents and make sure say zero askident  hapun for river. Lagos Area Manager, Sarat Braimah, talk dis one when she receive members of Shipping Correspondents Association of Nigeria 2026 Dockworkers’ Day Committee for her office. She explain say di campaign dey follow order from acting NIWA MD, Yusuf Girei, wey […]

todayMay 14, 2026 10

obodo oyinbo

Iran Send Dia World Cup Team Off With Loud Ceremony For Tehran Square

By : Jolayemi Olajide Iran don hold big send-off ceremony on Wednesday for dia national football team as dem dey prepare go play for 2026 World Cup wey go happen for USA, Mexico and Canada. Players wear red and black tracksuit as plenty fans gather for Enghelab Square for Tehran dey cheer dem, while coach Amir Ghalenoei and football federation president Mehdi Taj join the event. According to Taj, the […]

todayMay 14, 2026 11

OBODO NAIJA

CSO Accuse ECN DG as EFCC Arrest Am Over Alleged N500bn Fraud, Solar Contract Scandal.

By : Jolayemi Olajide Economic and Financial Crimes Commission don arrest Director-General of Energy Commission of Nigeria, Mustapha Abdullahi, for Abuja over alleged money laundering involving about N500 billion. At di same time, one civil society organisation (CSO) accuse am of running “well-coordinated scheme” involving illegal award of solar streetlight contracts worth hundreds of millions to five companies wey allegedly belong to same group of people. Di CSO allege say […]

todayMay 13, 2026 18

Sport Yarns

Jake Paul Make Plans To Retire Afta Joshua Scatter Im Jaw

By: Esther Ayoola Say like dis now, Jake Paul dey plan retirement from combat sports afta di YouTuber beating from Anthony Joshua. Say di 500 wey touch back in dat December fight sti dey make im head dey shake. For dia last fight last December, Joshua knock am out brutally. Di fight leave Paul with broken jaw wey force am undergo corrective surgery. Since den, di American boxer never return […]

todayMay 13, 2026 14

OBODO NAIJA

Wike Defend Why Im Buy Waka Go see APC Chairmo

By : Jolayemi Olajide FCT Minister, Nyesom Wike, don dismiss all di yanyanpu say im go visit to APC National Chairmo, Prof. Nentawe Yilwatda, saying dat, im no dey practise “politics of enmity.” Wike tuk dis one Wednesday during inspection of road projects for Karu, Apo-Karshi and Kubwa, saying pipo misunderstand wetin be ordinary visit between former ministerial colleagues. According to am, because dem don work together before, e no […]

todayMay 13, 2026 13

OBODO NAIJA

President Tinubu Land Rwanda for Africa CEO Forum 

By : Olajide Jolayemi Wi oga Presido, Bola Tinubu don land Kigali, Rwanda, to attend di Africa CEO Forum 2026. Say na Rwanda Presido, Paul Kagame welcome am for Urugwiro Presidential Village after im arrive through Kigali International Airport. Video wey dem post show Tinubu dey do korkor come down from Nigerian Air Force plane enter red carpet, while senior Rwanda officials receive am. Di President still inspect guard of […]

todayMay 13, 2026 11 2

OBODO NAIJA

Diezani Corruption Case Near End as UK Court Await Jury Verdict

By: Jolayemi Olajide Former Petroleum Minister, Diezani Alison-Madueke, alongside oil executive Olatimbo Ayinde and her brother Doye Agama, don enter court for dia defence for Southwark Crown Court for United Kingdom. British prosecutors talk say Diezani collect luxury gifts and expensive properties from oil businessmen between 2010 to 2015 in exchange for favour during oil contract awards while she serve as minister. Dem say na dis alleged bribery mata make […]

todayMay 13, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds