Blog horizontal

Background

obodo oyinbo

Sweden Police Gbab 62-Year-Old Man For Sexual Assault

By: Esther Ayoola For northern Sweden, say police don charge one 62-year-old man wey be former Hell’s Angel for serious pimping, several rapes, and assault. Police tuk say im wife report am last October afta she tell dem say im dey pressure her to dey have sex with men for money, about 120 men. Authorities explain say, di man don dey do am for years to make money, forcing im […]

todayMarch 31, 2026 2

obodo oyinbo

South Africans Protest Di Appointment Of Naija King For Dia Country

By: Esther Ayoola Say nor bi small tin for south Africa, dat Pipo for East London, South Africa dey protest di coronation of one Nigerian wey call himself king, Solomon Ezika, on Monday. Community groups and traditional leaders naim lead di wahala, wey start peaceful but later turn violent. Police tuk say dem fire rubber bullets to scatter di crowd, and say di alleged stabbing of one protester tori sef, […]

todayMarch 31, 2026 3

National

ASUU Say No To FG-UK Coventry University Campus Agreement

By: Esther Ayoola Di Academic Staff Union of Universities (ASUU) like dis don reject Naija gornment agreement with UK to create branch of Coventry University for Naija. Im tuk dis one on Monday during public lecture wey ASUU Sa’adu Zungur University branch organize for Bauchi state. Piwuna say dem nor want any Coventry University branch for Naija because e fit spoil Nigerian university system. According to di ASUU oga, say […]

todayMarch 31, 2026 2

National

FCT Police Kick Off 2026 National Police Day With Big Clean-Up

By: Esther Ayoola Di Federal Capital Territory Police Command, like dis don start dia 2026 National Police Day celebrations with big cleaning exercise and free medical outreach for Abuja on Monday. Oga Commissioner of Police, Professor Ahmad Sanusi naim by imself lead di team say police nor dey fear social service. Oga Sanusi explain say di cleaning exercise na to sti show pipo of di Naija decision headquarters say, dem […]

todayMarch 31, 2026

National

Northern Govos Package Security Matas Condem Jos Attack

By: Esther Ayoola Di Chairmo of Northern States Governors’ Forum, Gombe State Govo, Inuwa Yahaya, don condemn di attack wey hapun for Angwan Rukuba, Jos North, Plateau State. Im yan dis one afta dia quarterly meeting for Abuja. Governor Yahaya yan say di governors  tuk about security mata for North and dem agree to  tackle di gbege wey dey affect di north.

todayMarch 31, 2026 1

National

Health Minister Explain Why Kontri Man Nor Suppose Use Small Sickness Play

By: Esther Ayoola Naija Health Minister, Muhammad Ali Pate don warn say anything wey dem dey call pandemics nor be something wey person suppose carry play, dat e fit shake national security. E tuk dis one during one health symposium for Abuja, where experts gather to share lessons on how to handle outbreaks. Pate sti stress say any small disease wey dem no control early fit blow like up coming […]

todayMarch 31, 2026 2

National

Shettima Go Visit El-Rufai House Greet Am For Im Mama Wey Kpai

By: Esther Ayoola Vice Presido, Kashim Shettima don go greet former Kaduna Govo, Nasir El-Rufai for im mama, late Hajiya Fatima Umma, wey kpai last weekend. Di senior woman Kpai for Cairo, Egypt on March 27 at 96 years old. Shettima scarra im mouth for di movement say normally all Nigerians na one, remove politics. For di visit, former Bauchi Govo, Ahmad Muazu and retired Army Chief Abdurrahman Dambazau naim […]

todayMarch 31, 2026 1

National

Vice Presido Declare Say No Shakement For Security Mata

By: Esther Ayoola Vice Presido, Kashim Shettima don make am clear say security for Naija sti be top priority for gornment, as pipo dey worry about rising insecurity. Oga Vice presido tuk am on Monday for Abuja during one ogbonge book luanch, wia im go do Special Guest of Honour. Shettima laud di mata for everybody to hear for di event say, na sti gorment responsibility to protect citizens and […]

todayMarch 31, 2026 1

National

President Tinubu Appoint Sen. Ibrahim Ida As CAC Chairman

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu don appoint Sen. Ibrahim Ida as Chairmo of di Corporate Affairs Commission (CAC). Presidential tuk, tuk, Bayo Onanuga, ni put for statement on Monday. Say, baba Seyi, sti nominate seven pipo as Federal Commissioners to fill vacancies for di National Population Commission (NPC), but National Assembly go sti need  konfam dem. Sen. Ida, before e become Senator for Katsina Central for 2017, […]

todayMarch 31, 2026 1

Lagos

How Truck Kpai Nine-Year-Old Pikin For Akungba-Akoko, Ondo State

By: Esther Ayoola Say nor be small Tragedy hapun for Akungba-Akoko, Ondo State dat one truck run over one nine-year-old pikin, Fatima Ibrahim. According to police tuk, tuk, DSP Abayomi Jimoh, di askident hapun for Supare Junction along Supare Road. Say Pipo rush di pikin go hospital, but she kpai because of di level of wunjury wey di truck cause. Police don konfam say di truck driver don rent room […]

todayMarch 31, 2026 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app