Blog horizontal

Background

Lagos

How AIG Jimoh Resume Work To Position Im Officers

By: Esther Ayoola Senior man, Assistant Inspector-General of Police (AIG) for Zone 2, Olohundare Moshood Jimoh, don cut chain say im nor wan use ear hear harassment by police again for im domain. E yan dis one yesterday as e officially take charge of Lagos and Ogun State Police commands for Onikan, Lagos. For inside first parade, e clear im officers every, every, say  make dem dey disciplined, professional, and […]

todayMarch 31, 2026 2

Lagos

Lagos Court Jail Two Men To 18 Months For Keeping Protected Pangolins

By: Esther Ayoola Justice Yellim Bogoro of di Federal High Court in Lagos on Monday don sentence two men, Dagunduro Bunmi and Oniyide Olusegun, to 18 months jail for keeping three live pangolins, wey be protected animal. Dem arrest di two both of di men for Iyana Ipaja, Lagos, during intelligence-led operation by Special Wildlife Office of Naija Customs. According to report di operation, wey Assistant Comptroller of Customs A. […]

todayMarch 31, 2026 1

Lagos

LIRS Alert Lagos Workers To File Dia Annual Tax

By: Esther Ayoola Lagos State Internal Revenue Service (LIRS) don tell all workers wey dey live for Lagos say make dem file dia Annual Income Tax Return ASAP. Di Executive Chairmo of LIRS, Ayodele Subair, yan dis inside notice wey dem send to Human Resources Directors of companies across Lagos, say law require everybody to declare dia income and pay tax. LIRS warn say anybody wey no file on time […]

todayMarch 31, 2026 1

Lagos

Lagos CP Tijani Fatai Don Declare War Against Extortion

Oga Police commissioner of Lagos, Tijani Fatai like dis now don decide say im wan spoil business for young officers, dat im nor go take any form of extortion of innocent citizens. Di CP yan dis one for lecture series wey dem arrange to hellep police run dia work wella as Inspector General of Police don yan. Dat is, all dis once wey police go dey stand for road, dey […]

todayMarch 31, 2026 1

OBODO NAIJA

Amotekun Gbab 35 Suspects Across Ondo Say Dem Do Kidnapping

Ondo State security outfit wey dem dey call Amotekun Corps don parade 35 suspects on Monday for their headquarters for Akure, after dem arrest dem from different parts of di 18 local government areas within one week. Di corps commander, Adetunji, say di suspects na pipo wey dem link to crimes like kidnapping, theft, human trafficking, and rape, and say dem do di parade to show di public dia work […]

todayMarch 30, 2026 5

OBODO NAIJA

Kwankwaso Dump NNPP, Join ADC for Kano State

Di 2023 NNPP presidential candidate and ex-Kano governor, Senator Rabiu Kwankwaso, don officially join African Democratic Congress (ADC) on Monday, March 30, 2026, for Gidan Kwankwasiyya, Miller Road, Bompai, Kano. Kwankwaso register with di party and collect im membership card in front of top politicians like ADC chairman David Mark, Aminu Tambuwal, Rotimi Amaechi, Peter Obi, Dino Melaye and John Odigie-Oyegun. Although Kwankwaso no fully explain why, but say im […]

todayMarch 30, 2026 7

OBODO NAIJA

Tuggar Dump Foreign Affairs Job, Set Eye for Bauchi Governor Seat

Oga Minister of Foreign Affairs, Ambassador Yusuf Tuggar don resign from im position to follow im political plan to run for Bauchi State governor. Di ministry tuk tuk, Kimiebi Ebienfa, na im dey konfamate di resignation on Monday. Before now, report bin don show say Tuggar dey among four ministers for President Bola Tinubu cabinet wey go resign to pursue political ambition. Even di minister media aide, Alkasim Abdulkadir, don […]

todayMarch 30, 2026 5

National

WAEC Release 2026 WASSCE Timetable, Exam Go Start April 21

By: Esther Ayoola WAEC don release di official timetable for 2026 West African Senior School Certificate Examination (WASSCE) for school candidates, di council yan on im official X page on Monday. According to a post on WAEC website, di exam go start on Tuesday, April 21, 2026, and go finish on Friday, June 19, 2026. Di first tin wey dem go write na Foods and Nutrition 3 (Practical) Planning Session […]

todayMarch 30, 2026 5

obodo oyinbo

Trump Promise To Hit Iran Oil Sites, Asking Dem To Agree Peace Deal

By: Esther Ayoola U.S president, Donald Trump, say e fit "destroy" Iran power plants and oil wells if dem no agree peace deal. During him latest statement from Washington, oga Trump say US dey do "serious" tuks with di "new and more reasonable" Iran gornment, but warn say if ceasefire no happen, dem go strike sites wey dem never touch before. Trump also threaten Kharg Island, di major fuel hub […]

todayMarch 30, 2026 3

obodo oyinbo

Canada To Package New Rules For Nigerians

By: Esther Ayoola Canada don bring new law wey go change how people dey enter and seek asylum for di country. Di law, wey dem call Bill C-12, dem pass am on March 26, 2026, and e get stricter rules for asylum seekers as dem take post am for dia immigration website. Say If person try claim asylum afta one year wey e first enter Canada from June 24, 2020, […]

todayMarch 30, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app