Blog masonry

Background

Lagos

LAWMA Tighten Belt To Stop Flood As Rainy Season Dey Come

By: Esther Ayoola Lagos Waste Management Authority (LAWMA) like dis don tighten arrangement to reduce flooding as rainy season dey come for different parts of di state. Managing Director, Dr Muyiwa Gbadegesin, yarn dis one for interview with tori pipo say dem don increase waste evacuation, especially for flood-prone and crowded areas, so dat drainage work wella. E sti tuk say dem go enforce law against pipo wey dey dump dirt for gutter, canal, and road sides, to make sure […]

todayApril 21, 2026 24

National

Police Start Rescue Waka Afta Jaguda Boys Anyhow Doings For Lagos–Benin Highway

By: Esther Ayoola Edo State Police Command don tuk through dia tuk, tuk, ASP Eno Ikoedem, on Tuesday say dem dey run coordinated operation to rescue passengers wey kidnappers carry afta attack for Lagos–Benin Express Road near Iguobazuwa. She explain say di incident happen on April 18, 2026, when suspected gunmen stop public transport motor, open fire, and kpai di driver before dem take control of di situation. Police say na quick response from dia officers make dem fit rescue […]

todayApril 21, 2026 27

National

Jonathan Defend Him Tenure, Knock Atiku Over Criticism

By: Esther Ayoola Former Presido Goodluck Jonathan don reply di 2023 PDP presidential candidate say im try im best when im dey power as presido. Di Senoir Statesman put dis one for news statement on Tuesady, afta Atiku Abubakar go criticize Bayelsa Man for TV sitdon tuk. Atiku bin say Jonathan no get enough experience dat time and say im make many mistakes as presido.   Meanwhile, Atiku dey contest presidential ticket with Peter Obi, Rotimi Amaechi and Rabiu Kwankwaso […]

todayApril 21, 2026 25

National

Transport Workers Hail Abiodun As APC Ogun East Consensus Candidate

By: Esther Ayoola For Ogun State, National President of okada riders, Adebayo Samsudeen, don hail All Progressives Congress (APC) decision to support Governor Dapo Abiodun as consensus senatorial candidate for Ogun East ahead of 2027 elections. Adebayo, for statement wey im release on Tuesday, tuk say di decision match di hope of di people because of Abiodun leadership wey him describe as purposeful and practical for di past seven years. E also praise di govo emergence as natural step for […]

todayApril 21, 2026 27

National

BREAKING: FG Drag Retired Generals, Police Inspector Go Court Over Alleged Terror Plot

By: Esther Ayoola Federal Gornment, through Office of di Attorney-General of di Federation (AGF), say dem don file 13-count charge for Abuja Federal High Court against six people, accusing dem of planning to wage war against Naija and carry out terrorism. Say di charge, na Director of Public Prosecutions, Rotimi Oyedepo (SAN), sign am. Di accused na retired Major General Mohammed Gana, retired Naval Captain Erasmus Victor, Inspector Ahmed Ibrahim, Zekeri Umoru, Bukar Goni, and Abdulkadir Sani. Prosecution tuk say […]

todayApril 21, 2026 27

obodo oyinbo

NAF Airstrike Kpai Several Terrorists For Sambisa Forest

Nigerian Air Force (NAF) say dem do commando through Air Component of Operation HADIN KAI carry out precision airstrike for Yuwe axis inside Sambisa Forest on Monday, kpai several terrorists. According to NAF tuk, tuk, Air Commodore Ehimen Ejodame, di operation follow credible intelligence wey Intelligence, Surveillance and Reconnaissance (ISR) confirm, Say na only terrorists dey inside fortified bunkers and structures wey collect wetin nor good. NAF say the attack na part of sustained pressure to clear terrorist elements for […]

todayApril 21, 2026 25

obodo oyinbo

Gunman Kpai Tourist, Injure Six For Mexico

For Mexico, say one gunman open fire for Teotihuacan archaeological site for central Mexico, kpai one Canadian tourist and wound six other pipo, including visitors for Pyramid of di Moon area. Security official tuk say afta di attack, di gunman sti take im own life for di same site wey di tourists dey climb  to see ancient pyramids. Authorities confirm say di wounded victims, dem don carry dem go hospital, including one Canadian woman, one Colombian woman and her pikin, […]

todayApril 21, 2026 20 2

obodo oyinbo

Pope Leo Honour Late Pope Francis For 1st Death Anniversary

By: Esther Ayoola For Vatican City, Pope Leo XIV don mark oneyear afta di death of Pope Francis on Tuesday, as he call on Catholic faithful worldwide to continue the mission of mercy and brotherhood wey Francis stand for. Pope Leo, for message wey im post on X (formerly Twitter), say, dem sti carry Pope Francis words and actions for heart. He add say di Church go continue to preach Gospel joy, God mercy, and promote unity among all men […]

todayApril 21, 2026 22

Lagos

Lagos Lawmaker Promise More Projects As Road Work Continue For Oshodi

By: Esther Ayoola For Oshodi/Isolo Constituency I for Lagos State, House of Assembly member Hon. Stephen Ogundipe on Monday don go promise residents say more development projects. Di senior man make dis announcement as im go inspect ongoing road works for di area. Ogundipe use im mouth tuk say im check four roads Oluwasanmi, Baba Ode, Deji Adeoye, and Alhaji Sokoya streets, and body sweet am for di quality of work wey im see dia. He also praise oga Presido, […]

todayApril 21, 2026 30

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds