Blog masonry

Background

south west

Osun Senator Fadahunsi Clear Im Name After Viral Kill Video

By: Yusuf Abuh Senator representing Osun East, Francis Fadahunsi, don clear im name after one viral video wey suggest say e tell im supporters to kpai Accord Party members and dia families, say nor be wetin im mean dem edit. Fadahunsi tok dis one on Wednesday after police question am for Osun State Police Command headquarters for Osogbo over di controversial video. Di senator explain say when e use di word “kill”, e mean say im supporters should use dia […]

todayAugust 13, 2026 9

Lagos

Lagos Police Hunt Two Men Say Dem Allegedly Kpai One Woman For Ikoyi

By:Yusuf Abuh Lagos State Police Command don launch manhunt for two men, Folawiyo Alagbado and Ajibola Obateru, say dem allegedly go kpai kpai person mama for Ikoyi area of Lagos. Police tok dis one for wanted-person bulletins wey dem post for di command X handle on Wednesday. According to police tuk tuk, Adebisi Abinbola, saying di two suspects allegedly join other people attack di woman, kpai her and carry her body and personal belongings. Di command dey beg say if […]

todayAugust 13, 2026 12

Lagos

Senate Gives Seplat, Three Oil Firms 48 Hours To Answer Audit Queries

By: Kofoworola Olayinka Senate Public Accounts Committee on Tuesday give Seplat Energy and three other oil companies 48 hours to appear before am and answer queries from NEITI audit reports for 2021, 2022 and 2023. Di committee, led by Senator Ibrahim Hassan Dankwambo, issue di ultimatum for Abuja after di companies repeatedly fail to honour invitations to appear before lawmakers. Di affected companies Network E&P Nigeria Limited, All Grace Energy Limited, Aradel Energy Limited and Seplat Energy must respond to […]

todayAugust 12, 2026 18

OBODO NAIJA

FG To Deploy 300 NYSC Members As Certified CNG Technicians

By: Kofoworola Olayinka Federal Gornment say 300 NYSC members go work for different CNG conversion centres across di obodo Nigeria after dem complete training and certification as CNG technicians. Presidential aide Dr. Titilope Gbadamosi disclose dis on Wednesday for di opening of CNG Retrofitting Training Programme for corps members at NYSC FCT Orientation Camp, Kubwa, Abuja. Gbadamosi say di programme go take place across all six geopolitical zones, as gornment dey train di youths dem to support Nigeria transition from […]

todayAugust 12, 2026 13

OBODO NAIJA

Domestic Airlines Resume Flight Operations As Aviation Unions Suspend Dia Strike On Tuesday

By: Esther Daniel Domestic airlines across Nigeria on Tuesday start to fly again inside major airports after aviation unions decide to pause dia strike. Air Peace spokesperson, Osifo-Whiskey Efe, make dis statement during one press briefing inside Lagos on Tuesday afternoon because di unions announce say dem dey suspend di action. Di airlines restart dia flights across di country on Tuesday evening after di morning strike force Air Peace alone to cancel 29 out of dia daily flights. Union leaders […]

todayAugust 12, 2026 13

south west

Police Ban Amotekun, Vigilantes From Osun Election Security Operations

By: Kofoworola Olayinka Nigeria Police Force on Wednesday stop Amotekun, vigilante groups and other non-state security outfits from taking part for di Saturday Osun gorfnorship election security operations, say only authorised security pipu get role. Police spokesman CSP Ani Iniedu issue di warning on behalf of IG of Police Olatunji Disu, as di force warn political parties, candidates and supporters against engaging, arming or sending such groups. Di police say di groups no get any role for securing di election, […]

todayAugust 12, 2026 10 2

obodo oyinbo

Trump Gornment Says Dem Don Send Over 3 Million Migrants Comot

By: Yusuf Abuh Trump gornment don talk say US don go 15 months without releasing any illegal migrant into di country, as dem claim say dem don send over 3 million migrants comot. US Department of State say dis move na to tighten immigration rules, put Americans first and fix wetin dem call serious immigration wahala wey happun under former Presido Joe Biden. Di gornment say thousands of di migrants wey dem don send comot get conviction for serious violent […]

todayAugust 12, 2026 13

Sports

Monaco Wan Cut Ties With Paul Pogba As Contract Talks Don Start

By: Yusuf Abuh Monaco dey prepare to part ways with Paul Pogba as both sides don start talks to end di midfielder contract before time. Pogba join di French club last summer on two-year deal after he return to professional football following 18 months doping suspension. But injury disturb him first season for Monaco and e limit di number of matches wey he play, even as dem hope say e go play more games dis season. Now, di arrival of […]

todayAugust 12, 2026 10

Sports

693 Athletes Set For Dynamic Athletics Meet For Lagos

By: Yusuf Abuh Organisers say 693 athletes from nine countries don register for di Dynamic Athletics Meet wey go hold on August 15 for Yabatech Sports Ground, Lagos, as Nigeria dominate di competition with 658 athletes. Di registration get 1,054 entries, with 100 metres leading with 482 athletes, followed by 400 metres with 246, showing say di competition go focus heavily on sprint events. Benin get 28 athletes, while Côte d’Ivoire, Togo, Qatar, Chad, Bahrain, Cameroon and United Kingdom get […]

todayAugust 12, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds