Blog masonry

Background

Entertainment

2Baba Eye Comot Water As Marriage Gbege Grip Am For Neck

By: Rilwan Agbomeji Na wah oh! Nigerian music star, Innocent Idibia wey everybody sabi as 2Baba, don finally  open mouth talk wetin dey im mind for first time since di hot gbege with im wife, Natasha Osawaru burst everywhere for internet. For im IG tori on Wednesday, 2Baba tok say e need help, omo di message short but e carry weight wey hit body like trailer. E no finish there ooo, as im broda, Hyacinth Idibia, come yarn worry too, […]

todayDecember 3, 2025 21

Business

CPPE Urge FG to Tackle Cost of Living Through Agric, Manufacturing Boost

By: Esther Ayoola The Centre for the Promotion of Private Enterprise (CPPE) don sama message give wi Federal Government say make dem try put body for agriculture and manufacturing business say failure to do so go cos Niger economy betalicious problem. CPPE Director, Muda Yusuf talk say if goment no take strong action to fix wahala inside agriculture, manufacturing and trade, the country fit still struggle to turn economic growth to better life for ordinary people. Yusuf add ham talk […]

todayDecember 3, 2025 10

Lagos

Fire Burst Near RRS Base, Third Mainland Bridge Motorists Diverted

By: Esther Ayoola Nor be small mata oh for third mainland bridge, lagos, say fire  scatter bodey near rapid response squad (rrs) base for Adekunle, wey dey go Iyana oworo According to the Lagos State Traffic Management Authority as dem take sukili for social media X. say the fire le gidigan and that e cause better go slow for the area. Eyewitnesses talk say the smoke choke the area as the fire begin to dey dance daddy shoki near the RRS […]

todayDecember 3, 2025 7

Lagos

Lagos Tricycle Driver Jailed 10 Years for Killing Colleague with Stone

By: Esther Ayoola Lagos High Court wey wey put body for Tafawa Balewa Square don sentence one 42-year-old keke driver, Godswill Akpan, to 10 years jail after him kpai kpai im colleague, Baba Ali Bukar, say im give am beta 500 hundred for chest with stone. Justice Yetunde Adesanya find say the prosecution don prove without doubt say Akpan na him action cause Bukar death. Akpan first show for court on October 18, 2021, and the case trace back to […]

todayDecember 3, 2025 6

Lagos

Lagos Tell Lekki–Epe Road Workers Make Dem Quit Site Dec 4, Return January

By: Esther Ayoola The Lagos State Government don order contractors handling Eti-Osa/Lekki/Epe Expressway say make dem comot from site on Thursday, 4th December 2025, and return in January 2026. The announcement come from State Commissioner for Transportation, Oluwaseun Osiyemi, as e ma carry torch light go point area unto how the road mata go be for Epe. Government talk say the move na to make traffic waka freely during the festive period. The rehabilitation according to Oluwaseun Osiyemi, the construction […]

todayDecember 3, 2025 6

Lagos

Lagos Govt Gives One-Week Final Warning To Unapproved Estate Developers

By: Esther Ayoola No be small thing o, as  Lagos State Government don sama one-week  warning, dem call ham final warning to estate developers wey dey operate without layout plans say make them do the needful. Senior  man, Commissioner for Physical Planning and Urban Development, Dr. Oluyinka Olumide, dey champion the talk say any developer wey no put body for this message go collect beta sanction. Oga commissioner dey yarn this one as im ma lead on-the-spot sensitisation across Eti-Osa […]

todayDecember 3, 2025 7

National

Sowore Face Court Over Anti-Tinubu Post, Comot On Self-Recognition

By: Rilwan Agbomeji Na big gbege shele for Abuja on Tuesday as Omoyele Sowore, land Federal High Court, dey face DSS on top wetin im yarn for post on social media say President Bola Ahmed Tinubu na “criminal.” Di mata serious as DSS drag am for five counts of criminal defamation, and even Meta (Facebook) plus X Corporation (Twitter) join di hot gbege as co-defendants. DSS yarn say Sowore dey spread tori wey no true at all and dey drag […]

todayDecember 3, 2025 7

National

Edo Assembly Don Drag 2Baba Wife Come Over Marital Gbege

By: Rilwan Agbomeji Edo Assembly don call Natasha Irobosa, Egor lawmaker, make she run go Ethics Committee within one week afta her gbege with 2Baba dey trend hot hot for everywhere. Speaker Blessing Agbebaku tok say wetin 2baba babe do dey disgrace House name and she gats clear herself. Di whole mata don turn hot gist for TV and social media.  Assembly yarn say members suppose dey behave well, no be play. Di House get members wey sabi wetin dem […]

todayDecember 3, 2025 7

Lagos

Lagos Govt Don Arrest 20 Street Beggars For Ketu, Mile 12

By: Rilwan Agbomeji Di Lagos State Government on Tuesday arrest 20 street beggars during enforcement for Ikosi Ketu and Mile 12 areas. Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, talk say di operation na part of government plan to restore order and make sure public spaces dey used responsibly and safely. Wahab explain say KAI operatives carry out di latest enforcement around Ketu, Mile 12, Ikosi Road and di 7UP corridor. According to am, di operation wey lead to […]

todayDecember 2, 2025 14 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app