Blog masonry

Background

Sports

Chelsea Clear  Enzo Fernandez Say E Go  Anywhere

By: Mariam Ajayi Chelsea coachie  Xabi Alonso don drop micro soft update say Enzo Fernandez  nor dey for sale.   Aproko pipo bin dey tuk say Manchester City reportedly dey interested in di 25-year-old player Untop transfer update today, na Di Coachie everything how the club dey very happy to keep, dat Enzo Fernandez na sweetheart.  

todayAugust 21, 2026 11

obodo oyinbo

Tears everywia for  Germany as heatwave kpai 14,000 Pipo

By: Mariam Ajayi Nor be small jogolo for Germany, dat dia heatwave don kpai kpai pipo full ground, dat like dis nothing less dan  14,000 pipo naim don kpai dis summer alomng According to public health officials, Di Robert Koch Institute say about 9,600 pipo kpai within one week for late June when temperature pass 40 degrees Celsius.   Di institute say people wey dey above 75 years make up di biggest number of di deaths, while heat fit make […]

todayAugust 21, 2026 14

OBODO NAIJA

Shettima Rake Say Tinubu Gornment Working Show for evry naija Communty

By: Mariam Ajayi Wi oga Vice Presido, Kashim Shettima again don wide chest dey spread say  development opportunity dey tuch all communities for obodo Nigeria.   Shettima fry dis mata  on Thursday for Rivers State when he commission di 33.5-kilometre Elele-Umudioga-Egbeda-Ubimini-Akpabu-Ikiri-Omoku dual carriageway on behalf of President Tinubu.   Shettima say projects like dis dey part of Tinubu Renewed Hope Agenda to improve security, welfare and economic opportunities across di country, dat normally workings choke.

todayAugust 21, 2026 16

OBODO NAIJA

Atiku Say Obasanjo No Get Electoral Value, Claims Arewa Make Am President

By: Mariam Ajayi ADC presidential candidate, Atiku Abubakar, don dismiss former President Olusegun Obasanjo electoral strength, saying on Wednesday that Obasanjo no fit win im own state or South-West during di 1999 presidential election and na Arewa support make am president.   Atiku make di statement while speaking with journalists amid renewed disagreement between am and Obasanjo over dia political relationship and dia roles in di 1999 election, as he insist say di former president no get electoral value.   […]

todayAugust 20, 2026 21

OBODO NAIJA

Christian Conscience Warns Politicians Against Ethnic, Religious Campaigns Ahead Of 2027

By: Mariam Ajayi Christian Conscience, a non-denominational pressure group, don urge politicians to focus on issue-based campaign ahead of di 2027 general election, warning dem against using ethnic and religious sentiment to win support. Di group make di call after dia monthly meeting for Lagos State on Tuesday, where dem say campaign message should address issues wey affect national development instead of promoting violence, intimidation and political thuggery. Di statement, jointly signed by dia National Chairman Yetunde Akinluyi and National […]

todayAugust 20, 2026 14

Education

Edo Deputy Governor Gives Student N1m For Straight As In WASSCE

By: Mariam Ajayi Edo State Deputy Governor, Dennis Idahosa, don reward Delight Amayaenvbo with N1 million cash for recording straight As for West African Senior School Certificate Examination, WASSCE, as he hail di student’s hard work and determination.   Idahosa present di cash gift to Delight for Edo State after di student’s outstanding result attract his attention, with di deputy governor saying di achievement don make dia family and di state proud.   In a statement on Wednesday by his […]

todayAugust 20, 2026 20

OBODO NAIJA

FAAN Say Uber, Bolt No Ban For Nigerian Airports

By: Mariam Ajayi Federal Airport Authority of Nigeria, FAAN, don clarify say e no impose blanket ban on Uber, Bolt and other e-hailing services for Nigerian airport, as e say di ongoing engagement with operator na to protect passenger safety and ensure orderly airport operation. FAAN make di clarification on Thursday in a statement signed by dia management, following report and public criticism over restriction on e-hailing service at some airports, including Murtala Muhammed International Airport for Lagos and Nnamdi […]

todayAugust 20, 2026 19

crime& security

Ndume Beg Military To Rescue Borno Abduction Victims After 100 Days

By: Mariam Ajayi Senator representing Borno South, Mohammed Ndume, don urge di Nigerian military to intensify effort to rescue schoolchildren and traveller wey dem abduct for Southern Borno, as he say some of di victim don spend over 100 days for captivity.   Ndume make di call on Wednesday during im visit to di Theatre Command, Northeast Joint Taskforce Operation Hadin Kai headquarter for Maiduguri, where he mention victim abducted from Mussa, Lassa, Buratai axis and Ngoshe.   Di senator […]

todayAugust 20, 2026 15

Local

Katsina Governor Flags Off 90,000 Bags Of Grains For Vulnerable Families

By: Mariam Ajayi Katsina State Governor, Dikko Radda, don flag off distribution of 90,000 bag of assorted grains to vulnerable household across di state 34 Local Government Areas on Wednesday, to cushion di effects of economic hardship and strengthen food security. Radda launch di intervention for Kaita Local Government Area, Katsina State, where he direct official and stakeholder to make sure di grain reach di intended beneficiary without discrimination or diversion. Di governor say di programme go provide immediate relief […]

todayAugust 20, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds