Blog sidebar

Background

obodo oyinbo

Trump Sign Iran Peace deal for France with Macron Hailings

By : Jolayemi Olajide US President Donald Trump don blast people wey criticize the peace agreement wey e sign with Iran,  say wetin dem dey tuk nor make brain, dat like dis dem dey prepare to sign di deal  for Switzerland. Trump and Iran President Masoud Pezeshkian separately sign di agreement wey go end di Middle East war and reopen di Strait of Hormuz. Trump put im signature for di […]

todayJune 18, 2026 11

Politics

Kingibe Clear Air On Natasha Suspension Report

By : Jolayemi Olajide Somebody shout power, nor be small tin as  Senator wey dey represent FCT for Senate, Ireti Kingibe, drop micro soft word say she nor see di committee report wey lead to the suspension of Kogi Central Senator, Natasha Akpoti-Uduaghan. She yarn this one on Wednesday during interview for tv sit down tuk. According to am, she bin dey attend tax reform retreat when di Senate  consider […]

todayJune 18, 2026 12

Lagos

LASUTH Doctors Strike, NMA Warn Say Healthcare System Dey Near Collapse

By : Jolayemi Olajide Di Lagos State house of bodi mata association,LASUTH, wey dey under di Nigerian Medical Association (NMA), don open mouth wa for ground, e get di wey e dey do dem oh, dat hunger wan finish dem. And dat, if care is not taking ehn, dem go -start a three-day warning strike to protest. Di NMA Chairmo, Dr. Ewonowo Sunday, naim dey throw lamentation untop dis mata, […]

todayJune 18, 2026 9

obodo oyinbo

Iran Say Dia Missile Programme No Dey On Top Table

Gbege don finally drink water keep cup for inside di middle east as US Presido, Donald Trump and Iran Presido Masoud Pezeshkian sign one peace deal wey dem dey call Memorandum of Understanding, for early mormor on Thursday. Dis deal go open door for fresh talks on top Iran nuclear programme and possible removal of sanctions wey dey affect Tehran. But one major issue wey di deal no touch be […]

todayJune 18, 2026 10

Local

Ogun Police Burst Suspected Cult Doings

Ogun State Police don burst one suspected cult initiation for Isara-Remo and carry away 30 young men. According to reports, di suspects gather for one uncompleted building, dey drink alcohol, dey do initiation rites before police burst di place and scatter di whole show. Police tuk tuk pesin, DSP Oluseyi Babaseyi, konfamate di operation on Thursday, say officers from di Violent Crime Response Unit (VCRU), together with Isara Area Command […]

todayJune 18, 2026 9

Sports

England Open World Cup With 4-2

England don begin dia World Cup journey, with dramatic 4-2 win over Croatia for one very entertaining match. Harry Kane score two goals, including penalty and header, to help England take early lead before Croatia equalise twice for first half. Jude Bellingham later score just after halftime to put England ahead again. England con hold dia ground well for defence and add more pressure to seal di victory in di […]

todayJune 18, 2026 10

obodo oyinbo

WHO Release New Treatment Guideline

World Health Organization don release im first complete clinical guidelines for filovirus diseases as Democratic Republic of di Congo dey battle new Ebola outbreak wey come from Bundibugyo virus. WHO talk say di new guideline cover both Ebola and Marburg virus diseases for one document and e give 16 evidence-based recommendations to improve treatment and patient survival. Dem stress say early supportive care and standard treatment methods get serious role […]

todayJune 18, 2026 9

OBODO NAIJA

UK Court Clear Diezani Of Six Bribery Charges

Former Nigeria oil minister and first woman president of OPEC, Diezani Alison-Madueke, don win her case for UK court as dem clear am of six bribery charges on Wednesday, June 17, 2026. Dis na according to statement from Her lawyer, Jonathan Laidlaw, dat Southwark Crown Court discharge all di allegations after five months of trial. UK National Crime Agency bin accuse am of collecting benefits from people wey get link […]

todayJune 18, 2026 9

Local

Iyabo Obasanjo Return to PDP, Get Ticket For 2027 Election

Iyabo Obasanjo-Bello, daughter of former President Olusegun Obasanjo, don return back to Peoples Democratic Party after she resign from All Progressives Congress last week. Di party receive her formally for big event wey happen for Abeokuta PDP secretariat, where dem also present her as senatorial candidate for Ogun Central ahead 2027 election. PDP leaders, including state chairman Dr Abayomi Tella, hand over party flag to her and declare her candidature […]

todayJune 18, 2026 13

Lagos

Lagos Police Touch Light Campus Security

Lagos State Police Command don review security arrangement for Pan-Atlantic University, Lekki, after one video wey go viral show two masked people coming out from bush near di school. Commissioner of Police, Fatai Tijani, lead security assessment visit to di university on Wednesday. During di visit, e inspect di security measures wey dey ground alongside senior police officers. Police spokesperson, SP Abimbola Adebisi, tuk say di visit na to address […]

todayJune 18, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds