Blog sidebar

Background

National

FEC Don Approve ₦43bn For Lagos–Ibadan Expressway, Dem Review Key Highway Contracts Across Nigeria

FEC don approve over ₦43bn for Lagos–Ibadan Expressway Phase II, Section II, plus dem don revise and award new federal highway projects across Nigeria. Works Minister, Dave Umahi, yarn reporters say di fresh approval go cover extra works wey include flyovers, underpasses, ramps, concrete pavement, and adjoining roads wey no dey di earlier phases. Di project wey dem first award five years ago never start, but when Mr. President come, […]

todayNovember 7, 2025 7 48

Sports

Nigeria’s Nnadozie Don Get Nomination For 2025 FIFA The Best Award (FULL LIST)

Super Falcons’ Chiamaka Nnadozie don get nomination for FIFA “The Best” women’s goalkeeper of di year award, as reward for her solid form for both club and country for 2025. Di Nigerian goalkeeper shine for WAFCON wey dem win for July, conceding only three goals in di whole competition. FIFA talk say Nnadozie dey shortlisted based on her performances from 11 August 2024 to 2 August 2025. Dem highlight say, […]

todayNovember 7, 2025 6 21

National

Anambra Don Declare Friday As Work-Free Day For Governorship Election

Di Anambra State government don officially declare Friday, November 7, 2025, as work-free day for all civil servants. Di order take effect immediately and e come just before di important governorship election wey go happen for Saturday, November 8, 2025, for di state. Dis information come out inside one statement wey Head of Service (HOS), Mrs. Theodora Igwegbe, release on Thursday, November 6. Di HOS talk say Governor Chukwuma Soludo […]

todayNovember 7, 2025 5

Entertainment

Bbnaija Season 10 Winner, Imisi, Don Reveal Say She Lose Her Baby Just Weeks Before She Go Audition For Di Reality Show

BBNaija Season 10 winner, Imisi, don reveal say she lose her baby just few weeks before she go audition for di popular reality show. She yarn di heartbreaking gist during one recent interview for TVC Entertainment, where she talk small about di experience. For her words, she say, “I lost my baby this year April. E never even reach one month before I audition for Big Brother. Di whole thing […]

todayNovember 7, 2025 5

National

Naija Doctor Talk Say Two Men Fit Don Catch Hiv And Hepatitis B From Woman Wey Dem RaPe For Gunpoint

A Nigerian doctor wey him name na Dr. NJ Williamdon Adims, don reveal say two men fit don contract Hepatitis B and HIV from one woman wey dem rape for gunpoint. Di doctor yarn di matter for him Facebook page on Thursday, November 6, say di v!ctim waka come hospital come report di case, and dem run some test to rule out STIs. As dem check di woman, she test […]

todayNovember 7, 2025 11 23

Lagos

8 People Wound As Truck Crash For Otedola Bridge

At least eight people don land for hospital after one truck jam eight motor for Otedola Bridge wey dey Lagos-Ibadan Expressway on Wednesday night. Di wahala happen just few hours after another truck don kill one keke rider for Ekoro area earlier di same day. According to wetin di Lagos State Police Command Rapid Response Squad talk for dia statement, di truck bin dey go outside Lagos when e jam […]

todayNovember 7, 2025 7

National

Thousands Don Die in Road Crash – FRSC Talk

Di Federal Road Safety Corps (FRSC) don reveal say 3,915 people don die from 7,715 road crashes wey happen across Nigeria between January and September 2025. Di corps also talk say 24,674 people suffer different levels of injuries. Corps Marshal, Shehu Mohammed, announce dis for National Town Hall Meeting/Ember Months Road Safety Campaign Flag-Off wey happen for Port Harcourt, Rivers State on Thursday with di theme, ‘Take Responsibility for Your […]

todayNovember 7, 2025 6

National

TUC Don Vex, Reject 15% Fuel Import Duty

TUC President, Festus Osifo, don warn say di Federal Government plan to impose 15 per cent import duty on petrol (PMS) fit make life hard pass for Nigerians as fuel prices and inflation don already high. Osifo yarn for Channels TV “TUC Half Hour” say di union dey study di policy and dey consult stakeholders to sabi wetin e go mean. E talk say government claim say di duty go […]

todayNovember 7, 2025 8

Lagos

Lagos give NUPENG November 10 to comply with Lekki-Epe e-call-up

Lagos State Government don give Nigeria Union of Petroleum and Natural Gas Workers (NUPENG) November 10 deadline make dem comply with e-call-up guidelines wey concern trucks wey dey operate for Lekki-Epe corridor. Di announcement come from Lagos State Commissioner for Transportation, Mr. Oluwaseun Osiyemi, wey yan say if dem no comply, government go start enforcement measures. Di government don already summon NUPENG officials before over non-compliance with di online booking […]

todayNovember 7, 2025 5

Lagos

FRSC Warn Make People No Dey Drive Distracted For 2025 Ember Months

Corps Commander Kehinde Hamzat, Lagos State Sector Commander of FRSC, don yan say road safety na everybody business, e dey start with individual attitude and responsible action for di wheel, no be only di work of law enforcement agencies. Di Sector Commander yan dis one on Thursday during di flag off of 2025 ’ember months’ campaign for Excellence Hotel, wey dem organise to educate, enlighten, and sensitize di motoring public […]

todayNovember 7, 2025 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app