Blog sidebar

Background

Sports

Eagles Fit Win 2025 AFCON — Nwabali

Super Eagles goalkeeper Stanley Nwabali don talk say e believe Nigeria fit carry di 2025 Africa Cup of Nations (AFCON) trophy go house. Di Chippa United shot-stopper yarn say fans no just expect di team to show face for Morocco, but to actually win di cup. Di 2025 AFCON go happen for Morocco from December 21, 2025 to January 18, 2026. Nwabali, wey blow for di 2023 edition for Ivory […]

todayNovember 7, 2025 12 69

Entertainment

We Don Adapt To Suffer Because Government No Dey Do Anything – Zlatan Ibile

Naija rapper, Zlatan Ibile, don yarn say Nigerians don already get used to suffer because government no gree fix di economy. Di Zanku crooner talk dis one as e dey react to UK rapper, Dave, wey talk say Nigerians dey spend for club while beggars dey sit down outside dey look. As Zlatan dey talk for Madame Joyce show for UK, he mention say, “We don used to am. Na […]

todayNovember 7, 2025 9

Lagos

Lagos NMA Stand Gidigba With NARD, Blame FG For Doctors Strike

Di Nigerian Medical Association (NMA), Lagos State chapter, don throw full support behind di ongoing strike by di Nigerian Association of Resident Doctors (NARD) wey dey fight against poor pay and bad welfare conditions. Di Lagos NMA accuse Federal Government say dem neglect doctors and fail to fix di worsening condition for tertiary hospitals. Chairman of Lagos NMA, Dr. Babajide Saheed, talk say government don refuse to fulfill agreements wey […]

todayNovember 7, 2025 10 110

International

11 Year Old Russian Girl Dun Change Am For Putin Sake Of Her Uncle Wey Wound For This Ukraine War So

Russian Presido Vladimir Putin don jam wahala after one 11-year-old girl, Kira, from Siberia, face am for Red Square, Moscow, over how dem dey treat her uncle wey wound for di Russia-Ukraine w@r. Di small girl, wey her papa, Vladimir Pimenov, die last year for Donetsk region while fighting, beg Putin make dem transfer her uncle go “better hospital for Russia.” She tell am say her uncle, Anton Fisyura, don […]

todayNovember 7, 2025 8

Lagos

Justice For Ochanya: Lagos Protesters No Gree For Rape Cases

Child rights activists and civil society groups don storm di Lagos State House of Assembly on Thursday, dey demand justice for late Ochanya Ogbanje and other pikin wey don suffer sexual abuse for Nigeria. Di protesters, wey march from Ikeja Under Bridge go di Assembly complex, carry placards wey read “Justice for Ochanya,” “Stop Child Molestation,” and “Protect Our Children, Punish Pedophiles.” Di protest come as di #JusticeForOchanya movement trend […]

todayNovember 7, 2025 12 204

National

FRSC Don Arrest 27,000 Drivers For Three Months Over Traffic Offense

Di Federal Road Safety Corps (FRSC) wey dey for FCT don yarn say dem don arrest over 27,000 drivers between July and September for different traffic wahala. Di FCT sector commander, Felix Theman, drop dis gist for Abuja during di 2025 ember months town hall meeting wey carry di theme “Take Responsibility For Your Safety Stop Distracted Driving.” E talk say di message dey timely because e remind people say […]

todayNovember 6, 2025 13

National

Senate Don Confirm Kingsley Ude From Enugu State As Minister

Di Senate don confirm Dr. Kingsley Ude, Senior Advocate of Nigeria (SAN) from Enugu State, as new Minister of di Federal Republic just few weeks after Uche Nnaji, di former Minister of Innovation, Science and Technology, resign from President Tinubu cabinet over certificate wahala. Ude wey dem born for 1978 don serve before as Enugu State Attorney General and Commissioner for Justice. Di confirmation happen after screening wey take place […]

todayNovember 6, 2025 10

National

Senate Don Order NAFDAC — Ban Sachet Alcohol From December 2025

Di Senate don order di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) plus other regulatory bodies make dem begin enforce di ban wey go stop packaging of high-strength alcoholic drinks inside sachet from December 2025. Di lawmakers talk say dem no go give any more extension after di current one wey don already dey. Dis decision come after Senator Asuquo Ekpeyong move motion wey talk say make […]

todayNovember 6, 2025 11

Sports

Why I No Fit Compare Myself To Messi – Yamal

Barcelona and Spain young star, Lamine Yamal, don talk say e no go ever compare himself to Lionel Messi, even as people dey hail am for im performance. Yamal score one fine goal wey make di match end 3-3 between Barcelona and Club Brugge for UEFA Champions League group stage on Wednesday. Di small boy yarn say even though di goal sweet, e no reach Messi level. “Messi don score […]

todayNovember 6, 2025 15 52

National

FG Don Meet Diplomats, Gather Military Commanders

Di Federal Government don hold serious meeting with foreign diplomats for Abuja on Wednesday to clear di air about di US wahala wey say Nigeria dey persecute people because of religion. Di Permanent Secretary for Ministry of Foreign Affairs, Dunoma Ahmed, talk say all di talk about religious wahala no true at all, say Nigeria law no dey favor any religion pass another. E talk say both Christians and Muslims […]

todayNovember 6, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app