Lagos

647 Results / Page 25 of 72

Background

Lagos

Sanwo-Olu Clear Area For Investors Say Make Dem Con Invest

By: Esther Ayoola Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu don  turn loyal governor, dey hail both local and foreign investors say,  make dem con invest for lagos. Di governor yarn dis one on Tuesday when him commission one Ogbege logistic company for Alaro City inside Lekki Free Zone, a mega warehouse and trading hub. Sanwo-Olu talk say di new project na big boost to Nigeria logistics and supply chain system and […]

todayDecember 9, 2025 6

Lagos

Lagos Traffic Arrest Ambulance Driver Say Im Wunjor Dispatch Rider

By: Esther Ayoola Nor be small gbege oh, between Lagos State Traffic Management Authority and  one ambulance driver,  say im go,  wunjor one delivery rider for leg for Odo Iya-Alaro bridge wey dey go Maryland along Ikorodu road. The two  both of dem drag demsleves for  traffic wella wella, nor be small. Lagos state traffic management agency tuk tuk person, Adebayo Taofiq, confirm the matter for statement on monday. Wey […]

todayDecember 9, 2025 3

Lagos

Lagos Gorment Ginger Dia Women Leaders To Wrestle Tuberculosis

By: Esther Ayoola Based on the rascality of the ogbonge diseases wey dem dey call,  tuberculosis, Lagos State gorment  like this like this don enter meeting  appoint womens with capacity,  including female lawmakers, newly elected female local government chairmen, and wives of lawmakers say make dem act as Ambassadors to fight tuberculosis for community level. This particular event dem  hold for First Lady Banquet Hall, Lagos House, wia the  First […]

todayDecember 9, 2025 5

Lagos

Two Pipo Die, Two Injured For Early-Morning Accidents Across Lagos

By: Esther Ayoola Nor be small tin oh,  Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA) again don sama warning give  motorists  say make dem drive carefully after  Two separate accidents for Lagos early mor mor on monday claim two lives and leave two others badly wunjured. Na for inside  statement wey  agency  release give tori pipo, them give report that, The first crash happen around 2:30 a.m. for Otedola Bridge when […]

todayDecember 8, 2025 11

Lagos

Lagos Security Trust Fund Begin Waka Improve Security

By: Esther Ayoola Lagos State Security Trust Fund don come again with another plan say dem want  make people dey involved, accountable, and join hand with others to improve security for Lagos. According, the new CEO of the trust fund,  Ayodele Ogundan to aThe Fund go soon form, monitoring team, to dey oversee things. Ogundan talk say dem wan make sure say every contribution dey make difference for street and […]

todayDecember 8, 2025 11

Lagos

Akinsanya Olojo Family Beg Sanwo-Olu Make E Install Prince Abiola As Oloja Of Lagos

By: Esther Ayoola The Akinsanya Olojo family wey dey king Kosoko royal dynasty for Lagos don beg Governor Babajide Sanwo-olu make e approve prince Abiola Olojo-Kosoko as the next oloja of lagos. Dem talk say prince Abiola don dey oloja-elect since December 12, 2020, but dem never install am even after more than four years. Dem put the request for one statement wey dem send go the governor and copy […]

todayDecember 8, 2025 4

Lagos

Umahi Show New Safety Plan For Lagos–Calabar Coastal Road

By: Esther Ayoola Wi Minister of Works, David Umahi, don Tuk oh,  say, the Lagos–Calabar Coastal Highway go get relief stations, solar light, and CCTV cameras to make the road safer and ensure emergency people fit respond sharp sharp  within ten minutes. The minister yarn this one on Sunday as im go inspect the Calabar–Itu Road and Sections 3A and 3B of the 71.4-kilometre, wey inside the  750-kilometre highway wey […]

todayDecember 8, 2025 3

Lagos

NDLEA Fire Up Youth Summit To Fight Drug Wahala

By: Esther Ayoola Lagos don start anoda  fight against drug wahala as the State Interministerial Drug Abuse Control Committee join body with NDLEA begin two-day youth summit for Agege on Thursday. The event wey happen for Oba Sanni Komolafe Youth Centre pack students, teachers, health experts and youth leaders under one theme: Drug/Substance Abuse and You: Wetin Every Young Person Suppose Know. Olawale Poluyi, wey deliver keynote on top Lagos […]

todayDecember 5, 2025 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app