Lagos

1066 Results / Page 3 of 119

Background

Lagos

Lagos Gornment Pay N168.2bn To 48,000 Retirees

Lagos State Gornment say dem don pay N168.2bn to more than 48,000 retirees under di Contributory Pension Scheme since 2007. According to statement wey dem post dia gorment facebook handle on Tuesday, say dem nor sabi wetin wan make di lagos pension pipo protest Lagos State Pension Commission say di N168.2bn na cumulative payment wey dem make to retirees across di state. Gornment say di payment cover benefits under Lagos […]

todayAugust 25, 2026 12 3

Lagos

LAWMA Lock Markets Over Dirty Environment

By: Yusuf Abuh LAWMA don lock some markets and plazas for Ayobo, Lagos, on Sunday over repeated environmental violations and illegal dumping. LAWMA Project WISE team carry out di enforcement around Ayobo-Ipaja axis to clear waste backlog and stop illegal dumping. LAWMA boss Muyiwa Gbadegesin say dem target facilities wey repeatedly break di environmental rules despite several warnings. Rock of Age Plaza, Ajerogun I Market, Ayobo Market and Oba Plaza […]

todayAugust 25, 2026 12

Lagos

Lagos Pay N168.2bn To 48,000 Retirees

By: Yusuf Abuh Lagos State Gornment say e don pay N168.2bn to more dan 48,000 retirees under di Contributory Pension Scheme since 2007. Di gornment make di disclosure on Tuesday through Facebook, as e respond to concerns from protesting retirees over pension payments. Lagos State Pension Commission say di N168.2bn na cumulative payment wey dem make to retirees across di state. Gornment say di payment cover benefits under Lagos Contributory […]

todayAugust 25, 2026 11

Lagos

Lagos Gives Traders 7 Days To Leave Ojo Hospital Area

By: Yusuf Abuh LASISMA don give traders, squatters and illegal occupants around Ojo General Hospital seven days to comot, after enforcement start on Monday. Di exercise happen along Lagos-Badagry Expressway near LASU-Iba Road junction, as LASISMA issue contravention notices to occupants of government setbacks and corridors. LASISMA General Manager Oludaisi Oso say dem take di action to restore public spaces around government facilities and keep dem for dia original purpose. […]

todayAugust 25, 2026 8

Lagos

FG Cut Carter Bridge Work From 36 To 24 Months

By: Yusuf Abuh Federal Gornment don reduce di timeline to complete reconstruction of Carter Bridge for Lagos from 36 to 24 months, wi Minister of Works Dave Umahi announce am on Monday during inspection of di project. Umahi, alongside Minister of State for Works Mohammed Goronyo and lawmakers, inspect Carter Bridge and Iddo Bridge projects for Lagos to speed up di work. Di minister say dem shorten di reconstruction period […]

todayAugust 25, 2026 9

Lagos

Seven Kpai for Lagos-Ibadan Expressway Road Askident

By: Mariam Ajayi Seven persons don kpai while two others sustain wunjury after three motor jam for Kara axis of Lagos-Ibadan Expressway on Monday. Federal Road Safety Corps (FRSC), Ogun State Command, confirm say di crash happen around 12:03am and involve one truck, one trailer and a Mitsubishi Canter. FRSC Ibafo Outpost receive di report around 12:04am and officers reach di scene about five minutes later. All di pipo wey […]

todayAugust 24, 2026 16

Lagos

EFCC Gbab Two Men Over Bank Access Details

EFCC on Wednesday, August 19, arrest Gideon Aghogho and Oscar Chukwuebuka for Federal High Court, Ikoyi, Lagos, over alleged illegal supply of bank access details. EFCC accuse dem and one suspect wey dey run, Scott, say dem supply details wey fit give access to one bank database between July 24 and 26, 2026. Aghogho plead not guilty, while Chukwuebuka plead guilty as court order say dem remain for correctional centre […]

todayAugust 20, 2026 12

Lagos

Truck Kill Man For Lagos-Ibadan Expressway, Driver Run

One yet-to-be-identified young man die for Lagos-Ibadan Expressway near OPIC bus stop, Ogun State, on Wednesday after speeding truck hit am as e dey cross road. Witness Nojeem say di truck run over di man and di driver run away, while di crash scatter parts of im body for di road and affect traffic. Media toktok person Babatunde Akinbiyi confirm di incident and say some officials and Amotekun Corps move […]

todayAugust 20, 2026 12

Lagos

Sanwo-Olu Give LASU Best Graduates N20m Each

Lagos Govo Babajide Sanwo-Olu on Wednesday give N20 million each to LASU overall best graduating students for 2024/2025 and 2025/2026 sessions. Sanwo-Olu announce di awards during LASU combined convocation for Ojo, where Ayilara Olawale and Adebanjo Samuel emerge best graduates with CGPA of 4.96 and 4.97. Di govo congratulate 20,604 graduates and say di number na di biggest for LASU history. Im add say 494 graduates make First Class, while […]

todayAugust 20, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds