Lagos

1066 Results / Page 4 of 119

Background

Lagos

Court Jail Three Suspects Say Dem Import Gun 

Senior Man judge for Federal High Court inside  Lagos don cut pipo joy short, order make three suspects wey Customs gbab over alleged unlawful importation of pump-action rifles remain for Correctional Centre for 15 days. Na Justice Friday Ogazi give di order on Wednesday against Kenneth Mbonu, Kenneth Agwu and Choima Onuoha, pending di completion of investigation into di case. Di suspects go remain for custody until September 1, 2026, […]

todayAugust 20, 2026 9

Lagos

Customs Hand Over 399 Seized Rifles To NSA

Nigeria Customs Service, NCS, don hand over more dan 399 seized rifles to di office of National Security Adviser, Nuhu Ribadu, as part of efforts to stop illegal arms movement for di country. Customs boss, Adewale Adeniyi, talk on Monday say di service don finish examination of di arms wey dem seize for Tincan Island Port, where dem find 399 fully assembled Jojef firearms plus plenty rifle parts. Adeniyi warn […]

todayAugust 18, 2026 11

Lagos

NDLEA Destroy N301bn Worth Of Drugs For Lagos

By: Kofoworola Olayinka NDLEA don destroy almost 330,000 bag of drugs of different illegal drug wey worth about N301 billion for Lagos on Monday, following Federal High Court order. NDLEA Chairman Mohamed Buba Marwa say di exercise for Navy Town, Ojo, na part of effort to stop drug pipu and cut dia money supply. Di agency say di drug include cocaine, heroin, cannabis, methamphetamine, tramadol, codeine syrup and other illegal […]

todayAugust 17, 2026 13

Lagos

How NDLEA kramp Businessman With 1.55kg Cocaine For Lagos Airport

By: Kofoworola Olayinka NDLEA don kramp 48-year-old businessman, Nwankwo Onyebuchi, with tins, 1.55 kilogram cocaine hide am inside di bag, wan bin fly from Lagos airport. NDLEA, Femi Babafemi na im yarn dis mata say dem arrest di man for departure hall of Terminal II. Babafemi say Onyebuchi, wey dey do marble business for Lagos, as im enter airport, na dem suspect am, dem search con see exabits

todayAugust 17, 2026 12

Business

Sanwo-Olu Begs Youths To Embrace Technology, Integrity In Business

By: Kofoworola Olayinka Lagos State Gofnor Babajide Sanwo-Olu on Tuesday urge young Nigerian to combine technology with integrity, as he speak through Commissioner for Finance Abayomi Oluyomi at a CIBN event for Lagos. Sanwo-Olu say young innovator, fintech entrepreneur and remote worker dey contribute to Nigeria economy, but warn say technology without discipline and integrity fit damage trust for financial sector. Di gofnor say Lagos State Employment Trust Fund don […]

todayAugust 17, 2026 13

Lagos

EFCC Take Woman Go Court Over Alleged N42.3m Fraud

By: Kofoworola Olayinka FCC don take Chinwendu Ohanebo go court for Lagos over alleged N42.3 million fraud. She appear before Lagos State High Court, Ikeja, on Wednesday on charges of collecting money by false and stealing. EFCC accuse am of collecting di money from Musa Jidda in 2025 to supply 45 litre of PMS at N941 per litre. Di commission allege say Ohanebo later convert di money to her personal […]

todayAugust 14, 2026 10

Lagos

Lagos Residence Give Lamentation How Pipo Take Dey Spoil Lagos

By: Yusuf Abuh Report wey dey reach our left ear say, some pipo wey get coconut head sti dey throway dirty for Agege railway corridor, Lagos, and dat na so di place dey smell, even after gorment warning. Dis na according one local official Oyeniran Prince, say, na so pipo park park dirty for di place for almost two years. Residents dey worry say di dirty environment fit cause disease […]

todayAugust 14, 2026 12

Lagos

Two Aksident Cause Traffic Build-Up For Gbagada Expressway

By: Kofoworola Olayinka Two separate aksident don cause slow traffic for Gbagada Expressway, Lagos, on Thursday. One aksident involve two truck, while another involve two trailers and five vehicle. LASTMA official, tow truck and forklift dey work to clear di damage and restore free movement. Five vehicle from di second crash don clear, while work continue to remove di two trailer blocking di road.

todayAugust 13, 2026 15

Lagos

ADC Candidate Blasts Lagos Over Rising Waste

By: Kofoworola Olayinka ADC candidate Ayodele Adio don slam Lagos Gornment over worsening waste management across di state. Adio talk say gornment suppose don plan for rising waste based on population growth, urbanisation and business activities. Im react to Deputy Govo comment say waste operators dey handle more refuse dan dem expect. Adio call for betta waste planning, modern collection systems, recycling and stronger gornment accountability. SEO tags: Ayodele Adio, […]

todayAugust 13, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds