National

1427 Results / Page 16 of 159

Background

National

FG To Ban Unrated Textbooks For Schools From September 2026

By: Esther Ayoola Federal Government of Naija don announce say dem go introduce National Textbook Ranking System for primary, junior and senior secondary schools to improve education standard for Naija. Director of Press for Ministry of Education, Folasade Boriowo, naim dey tuk dis one for statement on Sunday, say, di plan na to stop bad textbooks from entering classrooms. She explain say Nigerian Educational Research and Development Council go dey […]

todayApril 27, 2026 18

National

Kano Gorment Advice Dia Youths Over Shameful Behaviour Before First Lady

By: Esther Ayoola Kano State Govo, Abba Yusuf don condemn di action of some youths wey reportedly show dirty character of giving underwear to women, during an official visit of Oluremi Tinubu for Kano State Naija. For statement wey Govo Chief Press Secretary, Mustapha Muhammad release on Sunday, Yusuf tuk say di behaviour nor represent Kano culture at all. E yarn dis one during Third Special Prayer for lasting peace […]

todayApril 27, 2026 18

National

Army Explain How NYSC Member Take Kpai Robbery Operation for Abuja

By: Esther Ayoola Nigerian Army, through im Acting Assistant Director, Army Public Relations for Guards Brigade, Lt. Olawuyi Odunola, don konfamate say NYSC member Abdulsamad Jamiu sadly kpai during security operation against armed robbery for Abuja. Di incident hapun for early hours of April 25, 2026 for Shagari Estate, Dei-Dei inside Federal Capital Territory. According to wetin Army tuk, Guards Brigade Quick Response Group wey dey do routine night patrol […]

todayApril 27, 2026 25

National

FG Start Move To Calm Aviation Wahala As Fuel Price Scata Airline Operations

By: Esther Ayoola Minister of Finance, Taiwo Oyedele, and Aviation Minister, Festus Keyamo, don finally meet demsevles for Abuja to tuk how dem go take solve di rising cost of aviation fuel wey dey affect airline operations. According to Oyedele,  say dem get constructive discussion on how di sharp increase in Jet A1 fuel dey push airlines under pressure and dey cause higher ticket prices. Say dis meeting  na to […]

todayApril 27, 2026 17

National

Atiku Knack Alarm As Tinubu Seek $516m Loan For Sokoto–Badagry Road

By: Esther Ayoola Former Vice Presido, Atiku Abubakar don raise concern say why Presido, Bola Tinubu go send request give Senate for Abuja make dem approve $516 million external loan. Di senior man put dis for news statement on Friday wey him aide Phrank Shaibu release, U sabi say, Senate Presido Godswill Akpabio read di president loan request letter for plenary yesterday. Tinubu say im need di loan to fund […]

todayApril 24, 2026 17

National

FG Raise Allowances, Ginger Civil Servants Welfare

By: Esther Ayoola Say like dis Naija Federal Gornment don approve increase allowances and oda welfare packages for civil servants, to boost dia living Head of Civil Service of the Federation, Didi Walson-Jack, naim yarn dis one on Friday for Abuja during press briefing, say Federal Executive Council don approve di reforms. She explain say di new arrangement go affect workers under CONPSS and CONRAISS salary structures, so e go […]

todayApril 24, 2026 15

National

FG Add Fresh Charges for El-Rufai Case, Say Im Tamper with National Infrastructure

By: Esther Ayoola Federal Gornment, through Department of State Services and dia lawyer Oluwole Aladedoye, on Thursday for Federal High Court Abuja,  don add new charges against former Kaduna governor Nasir El-Rufai. Say im interfere with critical national infrastructure and access classified information without approval. Dem file di korectted version of five-count charge on April 13, 2026, to replace di earlier three-count charge wey dem first bring come on February […]

todayApril 24, 2026 24

National

Governor Bala Mohammed Declare Imself “Freelance Politician”

By: Esther Ayoola Bauchi State Governor Bala Mohammed don sake table   say im na “freelance politician” based on di PDP leadership katakata. Im yarn dis one afta im meet former presidential candidate Peter Obi for Bauchi, as dem discuss 2027 election plans. Im agree say both PDP and ADC dey shake oh, , and dat dem dey look to di  judiciary, while dem still be opposition party for di 2027 […]

todayApril 24, 2026 12

National

APC Shift 2027 Presidential Primary Go May 23

By: Esther Ayoola Deputy National Publicity Secretary of APC, Duro Meseko, tuk on Thursday for Abuja say di party National Working Committee don shift dia 2027 presidential primaries from May 15 go May 23. Untop yarnings with newsmen, E explain say dem take di decision afta dia 186th NWC meeting wey hapun for di capital. According to am, di party sti open Expression of Interest and Nomination forms for all […]

todayApril 24, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds