obodo oyinbo

429 Results / Page 12 of 48

Background

obodo oyinbo

Trump Ready Body For NATO Summit For Turkey

US Presido Donald Trump don dey ready body to attend di NATO summit inside Turkey dis July. Dis na according to wetin Secretary of State Marco Rubio talk. Rubio clear di air say the US still dey inside theĀ  NATO security alliance, but things gats change to tighten US and NATO. U sabi say, dis Wahala start as European countries refuse to join hands with US and Israel to fight […]

todayJune 4, 2026 8

obodo oyinbo

Trump blow hot forĀ  Netanyahu say im dey find way to endĀ  Middle East war

By : Jolayemi Olajide US Presido,Ā  Donald Trump don drop micro soft word oh, say im tireĀ  Israel Prime Minister, Benjamin Netanyahu, beta warning forĀ  phone call. Trump yarn dis one forĀ  interview on Wednesday say di way netanyaho dey manhandle Beirut, Lebanon, e nor make brian at all. Reports from Axios and ABC News talk say Trump dey fear say if Israel go bomb Beirut, e go scatter the […]

todayJune 3, 2026 13

obodo oyinbo

US-Iran War Spread enter Gulf as Missile, Drone Attack Increase

By : Jolayemi Olajide As US and Israel war against Iran enter 96th day, fight don spread reach Gulf region as both sides dey report fresh military action. US military tok say dem carry out ā€œself-defenceā€ strike for Iran Qeshm Island on Wednesday, while Iranian media report say explosion shake di area. Kuwait say im air defence system stop some drones and missiles, while Bahrain activate warning sirens as tension […]

todayJune 3, 2026 8

obodo oyinbo

Wetin be dis?! Striking teachers pull down giant football statues for Mexico, threat to scatter World Cup!

By : Jolayemi Olajide   Dey say goat wey stubborn follow lion enter bush, na im body go tell am say forest no be play ground. na serious wahala wey dey brew for Mexico City. Teachers wey dey vex don use rope pull down three giant football player statues, tear jersey commot, even set am on fire. Dem dey para say gornment no answer dem for dia labour demands as […]

todayJune 3, 2026 9

obodo oyinbo

Benin New President Visit Niger As Both Countries Try Fix Dia Relationship

By: Esther Ayoola Benin new leader, Romuald Wadagni, don visit Niger on Tuesday, marking di first presidential visit since di 2023 coup wey happen for Niamey. Di visit show say tension between di two neighbours don reduce afta Niger military gornment close border with Benin. Niger junta leader, Abdourahamane Tiani, naim receive Wadagni as dem plan tuk on how to restore security cooperation between both countries.

todayJune 3, 2026 7

obodo oyinbo

Canada Suspend Immigration Documents For 3 African Countries Over Ebola Outbreak

By : Jolayemi Olajide Canada gornment don announce 90-day suspension of immigration documents for residents of Democratic Republic of Congo, Uganda and South Sudan based on di EbolaĀ  katakata. Immigration, Refugees and Citizenship Canada (IRCC)Ā  naim dey konfamate dis mataĀ  and dem put am for diaĀ  social media on Tuesday for Canada. According to IRCC, dis moveĀ  na to guide Canada againstĀ  Ebola.

todayJune 2, 2026 12

obodo oyinbo

Ireland Clear International Students To Get Long-Term Visa First

By: Esther Ayoola Ireland Immigration Service Delivery don announce say all international students wey no be citizens of European Economic Area and wan study for Ireland pass three months gat get long-term study visa before dem travel enter di country. According to report wey Economic Times carry on Tuesday, di immigration authority tuk say applicants must apply from dia home country or any country wey dem dey legally reside before […]

todayJune 2, 2026 10

obodo oyinbo

Good News for DR Congo as Five Ebola Patients Recover

By : Jolayemi Olajide Five Ebola patients for DR Congo don recover and dem don discharge demĀ  from hospital as health workers dey continue doings to control di outbreak. Health officials say the recovery na signĀ  say if patients quick receive treatment, dem go survive diĀ  Ebola. Dis latestĀ  outbreakĀ  don cause about 250 deaths according to tatafo, but authorities dey stiĀ  try reduce di damage for congo.

todayJune 2, 2026 13

obodo oyinbo

Oil PriceĀ  Jump as Iran and US Peace Tuk Collapse

By : Jolayemi Olajide Oil price don jump wetin nor good Ā on Monday as Middle East peace tuk between Iran and United States jam beta rock. Crude oil price rise by about seven percent after report come out say Iran comot hand for dia tuk Ā with US through mediators. Dis one sef dey come after both countries exchange attack over the weekend as war mata still dey worsen.

todayJune 2, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds