obodo oyinbo

135 Results / Page 13 of 15

Background

obodo oyinbo

World Celebrate New Year 2026

By Ebi Oboko People all over di world don dey  celebrate new year. 2026, counting things wey sup for 2025,  one hot year full of Trump tariff wahala, Gaza truce, and hope for peace for Ukraine. For Russia, President Putin talk say di military “heroes” go bring victory for Europe, while Ukrainian President Zelensky talk say dem dey 10 percent close to settle di war. For Sydney, people celebrate New […]

todayJanuary 1, 2026 21 1

obodo oyinbo

Mali, Burkina Faso Block Americans From Dia Country

By: Esther Ayoola Mali and Burkina Faso don place travel restriction on American citizens after di US put dem for no-entry list. Both countries’ foreign ministries tuk say di action na “equivalent measures,” as response to President Donald Trump decision to expand US travel ban reach almost 40 countries dis month. Di US list include Syria, Palestinian Authority passport holders, and some African countries like Niger, Sierra Leone and South […]

todayDecember 31, 2025 9

obodo oyinbo

Guinea Coup Leader Doumbouya Win Presidency With Big Landslide

By: Esther Ayoola Guinea election authority don declare Mamady Doumbouya, di coup leader wey take power for 2021, as winner of di guinea 2025 presidential election. Dem announce di provisional result on Tuesday, say di vote wey happen December 28 give am 86.72 percent, wey make am win straight without runoff. Dis election na di first one for di country since di military takeover, and many observers say e happen […]

todayDecember 31, 2025 9

obodo oyinbo

UAE Comot Bodi From Yemen Terrorism Fight

By: Esther Ayoola United Arab Emirates don announce on Tuesday say dem dey withdraw dia forces from Yemen, ending wetin dem call “counterterrorism” operations, afta Saudi Arabia accuse Abu Dhabi of supporting separatists. Yemen’s internationally recognised government demand say make UAE pull dia troops within 24 hours, a call wey Saudi Arabia support, because dem no wan foreign interference wey fit destabilise di country. Earlier for Tuesday, Saudi-led coalition attack […]

todayDecember 31, 2025 8

obodo oyinbo

Operation Hadin Kai Troops Catch Suicide Bomber

By: Esther Ayoola Troops of Operation Hadin Kai don record big win for Borno State as dem arrest one suspected suicide bomber. The man, Abubakar Mustapha, say bindey Banki town for Bama LGA wia security agents catch am with materials wey fit make Improvised Explosive Devices (IEDs). Lt. Col. Sani Uba talk say preliminary investigation show say Mustapha dey plan attack and dem dey interrogate am to find him sponsors […]

todayDecember 31, 2025 8

obodo oyinbo

Yemen Rights Group Drag UAE For Weapons Wey Dem Send Go Mukalla

By: Esther Ayoola Yemeni Network for Rights and Freedoms don carry hammer knack UAE for head say make dem hear word on Tuesday, say make UAE stop di bad character of sending weapons and heavy military equipment go di port of Mukalla in southern Yemen. According to di Yemeni right pipo, say, di move dey break international law, dey violate UN ban on arms, and dey put civilians life, oil […]

todayDecember 30, 2025 10

obodo oyinbo

Trump Tell Hamas To Comot Bodi From Fight

By: Esther Ayoola US President Donald Trump don give clear warning to Hamas say wahala go dey, if Hamas no drop weapon, and sti send SMS Iran say make dem drop dia arrangements of building nuclear programme again. Trump tuk dis one afta meeting Israeli Prime Minister Benjamin Netanyahu for tuks about Gaza ceasefire, Iran matter, and Hezbollah issue for Lebanon. He say Israel don try for di ceasefire, but […]

todayDecember 30, 2025 19

obodo oyinbo

Russian Attack Wunjor Three For Kharkiv, Ukraine

By: Esther Ayoola Nor be small tin, say Russian send bomb to Sloviansk for eastern Ukraine kill at least one person dead and five others wunjor. According to Donetsk region military oga, di attack happen for area wey ukraine government still dey control for di war-torn region. Dis one dey come for wia, US president Donald Trump and Ukraine leader Volodymyr Zelenskyy tuk say peace deal don dey make sense […]

todayDecember 29, 2025 5

obodo oyinbo

Russia Yan Say Dem Grab Dibrova for Donetsk

By: Esther Ayoola Russian Army yarn say dem don “free” one village for eastern Ukraine, come afta dem don claim ground gains for past few days, even as peace talks dey go on. Ministry of Defence drop short statement say Dibrova village for Donetsk don enter dia hand. Ukrainian military never yarn anything so far, dem still dey hold mouth on di matter. Na so tension dey rise for Donetsk, […]

todayDecember 29, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app