obodo oyinbo

429 Results / Page 25 of 48

Background

obodo oyinbo

Trump Delete Im Jesus-Like AI Image After Gbasgbos Online

US Presido Donald Trump don delete im  AI-generated picture post, for im Truth Social page, wia im dey do  like Jesus Christ dey touch sick man with light . Religious leaders for US on Monday condemn di image, say na blasphemy and dat e dey disrespectful to Christians. Di senior man later delete di pics on Monday after di gbagbos, and reports say di post cause strong public anger. Trump […]

todayApril 14, 2026 11

obodo oyinbo

Middle East Wahala Grow As Trump Start Hormuz Blockade

US blockade for Iran ports don start for Strait of Hormuz, as Donald Trump dey insist say, im still get space for Peace deal. Im put dis one for im Truth social on Monday. However, Iran on di other hand  dey accuse US, say na piracy dem dey do for di Strait of hormuz, as plenty pipo dey protest di mata for Tehran.

todayApril 14, 2026 15

obodo oyinbo

UK Gorment Make Move To Ban Social Media For Under-16

Di United Kingdom gornment say like dis dey consider new law wey go stop children wey never reach 16 years from using social media. Prime Minister Keir Starmer put dis one news tuk on Monday, say im dey  check things like time limit, app curfew and how platforms algorithm go be for di UK Childrensis. Say Platforms like Instagram and TikTok fit face stricter rules if di plan work. Starmer […]

todayApril 13, 2026 12

obodo oyinbo

US And Israel Join Body Put Naval Blockade On Iran Ports

Prime Minister Benjamin Netanyahu don decide  say Israel go support US President Donald Trump plan to put naval blockade on Iran, and say dem dey work closely with America. US military don announce say dem go start the blockade for all Iranian ports after tuks with Iran jam beta rock. Trump also tuk say dem go block the Strait of Hormuz, wey be very important trade route, until Iran open […]

todayApril 13, 2026 29

obodo oyinbo

Magyar Win Hungary Election, Become New Prime Minister

For Hungary inside Budapest on Sunday night, election result show say Péter Magyar and im Tisza party win big landslide say pipo vote against corruption and old gornment rule. Dat di country vote with high turnout of about 79%, say dem use ballot box choose change, reject di long rule of Viktor Orbán and im Fidesz party. Magyar now dey warm up to take over as di new prime minister […]

todayApril 13, 2026 10

obodo oyinbo

Trump Order US Navy To Block Strait Of Hormuz Say Iran Nor Wan Respect Demselves

US Presido, Donald Trump like dis don order US Navy say make dem block Strait of Hormuz because Iran say dem nor go stop dia nuclear program. Trump tuk for im truth social say even though, dem get small peace agreement for Islamabad with Iran, im nor go spare anybody wey go attack US property. Di US Presido warn say any Iranian wey go try attack US or other ships […]

todayApril 13, 2026 20

obodo oyinbo

Iran and US Tuks Fail

Iran and United States no reach deal to stop Middle East war, as US Vice President JD Vance talk after long talks for Islamabad, say e don drop im “final and best offer” give Tehran before e comot. Vance say US want clear promise from Iran say dem no go build nuclear weapon, but dem never see dat commitment. Pakistan wey host di talks urge both sides make dem respect […]

todayApril 12, 2026 19

obodo oyinbo

US Vice Presido Land Enter Pakistan For Iran Talks

US Vice Presido, JD Vance land for airbase near Islamabad on Saturday, ahead of negotiation with Iran to end Middle East war. Iran delegation wey pass 70 people, wey parliament speaker Mohammad Bagher Ghalibaf lead, reach Islamabad first under tight security. Di Vice presido yarn say US dey ready to open hand if Iran negotiate well, but if dem wan play game, US team no go soft. As for Iran […]

todayApril 11, 2026 21

obodo oyinbo

Artemis II Space Pipo Come Back To Planet Earth

Say like dis, NASA dey celebrate as dem successfully carry four astronauts go round Moon and bring dem back to Earth safely on Friday, and dis na di first lunar flyby wey happen for more than 50 years. NASA public affairs official, Rob Navias na im dey narrate their return for di agency live broadcast. Di spacecraft carry four astronauts, three Americans and one Canadian. As dem dey return to […]

todayApril 11, 2026 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds