Sports

673 Results / Page 40 of 75

Background

Sports

Arteta Drop Gyokeres, Trossard, Havertz Injury Update Ahead Chelsea Clash

Mikel Arteta don drop fresh update on Viktor Gyokeres, Kai Havertz and Leandro Trossard ahead of Arsenal trip go face Chelsea for Stamford Bridge. Trossard bin limp commot for first half of dia 3-1 Champions League win over Bayern Munich, as di Belgian wey don recently score against Sunderland and Tottenham pick up calf issue. Arteta talk say Trossard “felt something,” and dem no wan take risk, so dem quickly […]

todayNovember 28, 2025 5

Sports

He Don Do Plenty’ — Oliseh Back Chelle Despite Super Eagles World Cup Setback

Former Super Eagles head coach Sunday Oliseh don declare support for di team handler Eric Chelle, reports Completesports.com. Di Super Eagles miss out on di 2026 FIFA World Cup after dem lose 4-3 for penalties to Democratic Republic of Congo Leopards for di African playoffs final, marking di first defeat under di former Mali international. Oliseh talk say e no dey happy initially when Nigeria Football Federation (NFF) give Chelle […]

todayNovember 28, 2025 4

Sports

Osimhen Ready For Istanbul Derby Vs Fenerbahce — Ozbek

Galatasaray president Durzan Ozbek don talk say Victor Osimhen go dey fit for Monday Istanbul derby against Fenerbahce. Osimhen never play for di Yellow and Reds since e injure for Nigeria 2026 FIFA World Cup playoffs final with Democratic Republic of Congo. Di 26-year-old don miss dia last two matches for all competitions as e still dey recover. Ozbek yarn say Osimhen go dey inside di squad to face di […]

todayNovember 28, 2025 7

Sports

NFF In Fresh N1.4b FIFA Women World Cup Scandal

Former Super Falcons head coach, Randy Waldrum, don question how Nigeria Football Federation (NFF) take manage di money wey FIFA give dem for Super Falcons preparation for di 2023 Women’s World Cup for Australia and New Zealand. Waldrum, whose team commot for second round after penalty shootout loss to England, talk for a viral video on X say di team suffer because NFF no release di funds wey dem suppose […]

todayNovember 28, 2025 8

Sports

CAFCL Preview: Rivers United Hunt Dia First Group-Stage Win Against RSB Berkane For Uyo

Rivers United, Nigeria lone representative for di 2025–26 CAF Champions League, must find dia form back on Friday as dem host Moroccan heavyweights RSB Berkane for Godswill Akpabio Stadium, Uyo — one fixture wey don already carry serious group-stage implications. Di Pride of Rivers start dia campaign poorly after dem chop 3–0 defeat from defending champions Pyramids FC for Cairo, where Ahmed Atef El Sayed score second-half hat-trick wey settle […]

todayNovember 28, 2025 5

Sports

“Referee Don Show 17 Red Cards For Bolivian Cup Game”

One Bolivian Cup match end for pure chaos as referee show 17 red cards after players and staff start big fight. Blooming and Real Oruro draw 2-2 for di Copa Bolivia quarter-finals, wey make Blooming qualify for semi-finals after dem win 2-1 for first leg. But di action for pitch spoil as tempers flare after full-time whistle. Viral video show players from both teams gather, while some staff and players […]

todayNovember 28, 2025 8

Sports

Randy Waldrum – Where That $960,000 Wey FIFA Give Nigeria?

Former Super Falcons coach, Randy Waldrum, don question Nigeria Football Federation (NFF) about $960,000 wey FIFA supposedly give dem to prepare for 2023 FIFA Women’s World Cup wey happen for Australia and New Zealand. Waldrum talk for viral video for X say one source from FIFA tell am say every country wey join di tournament collect di money to prepare dia team. Di amount, wey be about N1.4 billion for […]

todayNovember 28, 2025 10

Sports

Arsenal Winger Saka Don Propose To Long-Time Girlfriend Tolami Benson

Arsenal winger, Bukayo Saka, don propose to im long-term girlfriend, Tolami Benson, for one top London hotel, UK Sun report. Both of dem dey 24 years old, and dem don dey together for at least five years. Even though dem dey lowkey, people first see dem together publicly during 2022 World Cup for Qatar. Tolami still dey support Saka during Euro 2024, and dem share one pitchside kiss after England […]

todayNovember 28, 2025 4

Sports

Arne Slot Get One Week To Save Liverpool Job – Carragher Yarn

Former Liverpool captain, Jamie Carragher don yarn say manager, Arne Slot, dey under serious pressure as e get only one week to save im job for Anfield. Di Reds suffer heavy 4-1 defeat to PSV for Champions League on Wednesday, marking di worst form run for di club in 71 years, nine losses in 12 matches. Liverpool dey 12th place for Premier League table ahead of weekend clash with West […]

todayNovember 28, 2025 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app