Uncategorized

52 Results / Page 3 of 6

Background

OBODO NAIJA

Obi Lawyers Drag Kenneth Okonkwo, Demand N5bn

Nor be small thin oh, as two best frens don turn enemies, say like dis, di Presidential candidate of Nigeria Democratic Congress, NDC, Peter Obi, don tell im lawyers say make dem drag former actor- wey turn-politician Kenneth Okonkwo to pay N5 billion damage dat im spoil im name for public According to tatafo, Kenneth go tv sit down tuk use yamchop call di former Anambra state govo bad name, […]

todayJune 10, 2026 22

OBODO NAIJA

Obi Lawyers Drag Kenneth Okonkwo Go Corner dey Demand N5bn

By : Shalom Ovie Nor be small thin oh, as two best frens don turn enemies, say like dis, di Presidential candidate of Nigeria Democratic Congress, NDC, Peter Obi, don tell im lawyers say make dem drag former actor- wey turn-politician Kenneth Okonkwo to pay N5 billion damage dat im spoil im name for public. According to tatafo, Kenneth go tv sit down tuk use yamchop call di former Anambra […]

todayJune 10, 2026 24

OBODO NAIJA

Police Ggab Seven Bad Boys for Ogun State After Dem Raid Area

By : Jolayemi Olajide Ogun State Police Command don scata some jaguda boys after dem corner dem inside heavy raid across Sango-Ota, Owode-Egba, and Agbado areas. Police tuk tuk, DSP Oluseyi Babaseyi, naim use im yamchop mout onFriday tuk di mata, unto how di boys run enter di armed robbers. Inside di movement, police boys trace three of di suspects go Alasia community after di boys attack one house and […]

todayJune 5, 2026 25

OBODO NAIJA

INEC  Begin  touchlight  Voter Database  say Mata Leak

By : Jolayemi Olajide Di Independent National Electoral Commission (INEC) on Tuesday say e don start full blood check  into allega of some jaguda boys access dia  Continuous Voter Registration (CVR) database. Dis na after information about one candidate for a political party primary election in the Federal Capital Territory (FCT) leak enter public space. INEC National Commissioner and Chairmo of Information and Voter Education Committee, Mohammed Haruna, put for […]

todayJune 2, 2026 15

Lagos

Lagos Attorney-General explain how  Police Take Dey Spoil Taskforce Work

By : Jolayemi Olajide Lagos State Attorney-General and Commissioner for Justice, Lawal Pedro, don accusat di Nigeria Police, say, dem ma dey put sand, sand for di lagos state task force garri, refusing to  fight against land grabbers. Im yarn dis one  give tatafo pipo  for Alausa, on  Sunday. According to di  Attorney-General, say di police suppose work wit  state Special Taskforce and dat  police refuse to follow dia order. […]

todayMay 25, 2026 23

obodo oyinbo

Belle Dey SweetSake of Say Trump Wan Follow Am Yarn

By : Jolayemi Olajide Taiwan Presido, William Lai Ching-te don talk say him belle dey sweet am to yarn with US Presido, Donald Trump, say na move wey fit scatter over 40 years diplomatic protocol and fit vex China. Trump tell tori pipo on Wednesday say e go call Lai, as White House dey plan to sell heavy weapons and arms package giv Taiwan. Since Trump return from im meeting […]

todayMay 21, 2026 26

Uncategorized

Ajose Explain Why E comot From Lagos Governorship Race

By : Jolayemi Olajide Lagos APC governorship aspirant, Samuel Ajose, don confirm say e don pull out from di 2027 governorship race to back Deputy Governor, Obafemi Hamzat. E talk dis one for TV siddon talk on Wednesday, say e step down sake of say, APC leaders don already show di direction wey dem wan follow for di Lagos governorship marras ahead of primaries. E sti add say na respect […]

todayMay 21, 2026 19

obodo oyinbo

WHO Konfam Say Ebola Cases For   Congo-Uganda Don Enter 139

By : Jolayemi Olajide World Health Organization (WHO) don tuk say suspected Ebola cases for Democratic Republic of Congo and Uganda don rise reach about 600, with around 139 suspected deaths. WHO Director-General Tedros Adhanom Ghebreyesus confirm say di disease still remain public health emergency of international concern, but e no don reach pandemic level. WHO still rate di risk as high for national and regional level, but low for […]

todayMay 20, 2026 27

OBODO NAIJA

FAAN Tighten Airport Checks Sake Of Ebola

By: Jolayemi Olajide News report: Federal airport authority of Nigeria, FAAN don activate extra safety doings for all international airports for Nigeria to stop Ebola Virus Disease wey don dey scatta body for some parts of Central Africa. For statement wey Director of Public Affairs and Consumer Protection, Henry Agbebire release, im talk say officials don start to screen passengers for Ebola symptoms across di airports. Di agency say dem […]

todayMay 20, 2026 27

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds