By: Mariam Ajayi
Senior man, Iran Foreign Minister, Abbas Araghchi, don run go meet Qatari tok tok pipo for New York to see how dem go take bring peace for di Strait of Hormuz.
According by wetin Araghchi tok on monday, say na di Qatari guys go carry di peace tok t go meet America
When pipo ask am say whether e go wait for New York to hear di reply, di man laugh say e dey enter hin plane go back Tehran sharp sharp within hours, however sha e dey expect reply on Tuesday.