Politics

Osun APGA Candidate Comot for Race, Back APC Candidate

todayAugust 10, 2026 3

Background
share close

By: Esther Daniel

Osun APGA gofnorship candidate, Adesina Adeyemi-Doro, don comot for di race and support APC candidate because e say na di best interest of Osun people.

Adeyemi-Doro talk for One Tv show on Monday say e make di decision after serious thinking and consultation.

E say e enter politics to serve people, no be just to get political office, and good leader suppose put people interest before personal ambition.

Adeyemi-Doro say na why e choose to support APC candidate, as e believe say di decision go better for Osun State and di people.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds